I'LL MISS YOU ALL (Page 2)

Date: 19-08-2010 3:39 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 [2] 3 4 5
- sophiebaby at 19-08-2010 03:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 19-08-2010 03:57 PM
i won't miss u at all; i'll miss your naughtiness...

i no even need u to miss my naughtiness sef. Huh?

Posted: at 19-08-2010 03:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 19-08-2010 03:59 PM (13 years ago)
(f)
sophie two months too plenty ooo
wat if waco weddin comes up b4 u return
Posted: at 19-08-2010 03:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 19-08-2010 03:57 PM
hmmmm wahala dey ooo..wey sophie self make she come tell us where she dey go..this unexpected vacation, i no trust am oooo

na my house oooooooooooo

Posted: at 19-08-2010 04:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 19-08-2010 03:59 PM
sophie two months too plenty ooo
wat if waco weddin comes up b4 u return

na so i see am ooooooo
dont worry i'll be informed

Posted: at 19-08-2010 04:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 19-08-2010 04:01 PM (13 years ago)
(f)
Waco is not in a hurry , he is taking his time

Posted: at 19-08-2010 04:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 19-08-2010 03:54 PM
Quote from: esonu on 19-08-2010 03:51 PM
@onyiis>e fit be oooooo...... de person wey her hrt dey yern for



heheheheeeeeeee !!! make she no carry belle come back
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-08-2010 04:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngk at 19-08-2010 04:03 PM (13 years ago)
(m)
who and who dey get wedded?
Posted: at 19-08-2010 04:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bhl72 at 19-08-2010 04:05 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 19-08-2010 03:59 PM
sophie two months too plenty ooo
wat if waco weddin comes up b4 u return

make sure u answer all my calls u this sophie... if not...
Posted: at 19-08-2010 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:05 PM (13 years ago)
(f)
abeg no be me and Waco oooooooooooooooooo. me i dey go leave wey company gv me

Posted: at 19-08-2010 04:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 19-08-2010 04:05 PM
Quote from: blessedme on 19-08-2010 03:59 PM
sophie two months too plenty ooo
wat if waco weddin comes up b4 u return

make sure u answer all my calls u this sophie... if not...

how i go answer ur kal whn i cal u severally u no pik.
hehehehehehehehheheheh. MKPOMA

Posted: at 19-08-2010 04:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 19-08-2010 04:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 19-08-2010 04:05 PM
Quote from: blessedme on 19-08-2010 03:59 PM
sophie two months too plenty ooo
wat if waco weddin comes up b4 u return

make sure u answer all my calls u this sophie... if not...


How she go answeer your calls when her bobo dey arround ? She go switch off her phone

Posted: at 19-08-2010 04:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:09 PM (13 years ago)
(f)
i know wallas will miss me so so much..

Posted: at 19-08-2010 04:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 19-08-2010 04:10 PM (13 years ago)
(f)
heheheheeeeeeeeeeeee !!! i hope no be because of him u dey run ?

Posted: at 19-08-2010 04:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 19-08-2010 04:12 PM (13 years ago)
(f)
sophie go ya guy house steady
but play safe
Posted: at 19-08-2010 04:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bhl72 at 19-08-2010 04:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 19-08-2010 03:59 PM
sophie two months too plenty ooo
wat if waco weddin comes up b4 u return

make sure u answer all my calls u this sophie... if not...
Posted: at 19-08-2010 04:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 19-08-2010 04:15 PM (13 years ago)
(f)
huh Huh??

Posted: at 19-08-2010 04:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-08-2010 04:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 19-08-2010 04:10 PM
heheheheeeeeeeeeeeee !!! i hope no be because of him u dey run ?

infact i dey happy.. atleast i go rest from en yabbing. and by the tym i show bak i dey show bak wit full force

Posted: at 19-08-2010 04:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 19-08-2010 04:19 PM (13 years ago)
(f)
heheheeeeeeeeeeeeee !!! but like i said earlier ;, no carry belle come back

Posted: at 19-08-2010 04:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 19-08-2010 04:21 PM (13 years ago)
(f)
trust sophie na she go play safe
Posted: at 19-08-2010 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 19-08-2010 04:23 PM (13 years ago)
(f)
with the bobo wey she never see for za long time , hmmmmm  i wonder

Posted: at 19-08-2010 04:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5