sophiebaby at 17-09-2010 09:08 AM (14 years ago) (f)
i no do anytin for my vacation ooooooooo even as i dey now sef for office.. i don tire, slip dey catch me and my belle dey always heavy me even if i chop small tin i don beleful
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 17-09-2010 09:08 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Bissyboy at 17-09-2010 09:21 AM (14 years ago) (m)
Quote from: sophiebaby on 17-09-2010 08:52 AM
These day i feel so tired easily, that i dont know what the problem is.
THIS IS ABSOLUTELY NOTHING TO GET CONFUSED ABOUT LEST THERE'S SOMETHING U AINT TELLING. ALL U REQUIRE IS REST...MAXIMIZE IT THIS WEEKEND, BY MONDAY U'LL BE GOOD TO GO. HOWEVER, WHAT YOU FEEL IS 'A THING OF THE MIND'...C'MMON GET YOUR MIND OFF IT (TIREDNESS)...
Posted: at 17-09-2010 09:21 AM (14 years ago) | Upcoming
Treasure2 at 17-09-2010 09:21 AM (14 years ago) (f)
Quote from: sophiebaby on 17-09-2010 09:08 AM
i no do anytin for my vacation ooooooooo even as i dey now sef for office.. i don tire, slip dey catch me and my belle dey always heavy me even if i chop small tin i don beleful
BELLE NO DEY JUST HEAVY PERSON. ABEG GO CHECK HOW MANY MONTHS AND LETS US KNW.
Posted: at 17-09-2010 09:21 AM (14 years ago) | Hero
sophiebaby at 17-09-2010 09:25 AM (14 years ago) (f)
Quote from: Treasure2 on 17-09-2010 09:21 AM
Quote from: sophiebaby on 17-09-2010 09:08 AM
i no do anytin for my vacation ooooooooo even as i dey now sef for office.. i don tire, slip dey catch me and my belle dey always heavy me even if i chop small tin i don beleful
BELLE NO DEY JUST HEAVY PERSON. ABEG GO CHECK HOW MANY MONTHS AND LETS US KNW.
hmmmmmmmmmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 17-09-2010 09:25 AM (14 years ago) | Addicted Hero
divineproject at 17-09-2010 09:27 AM (14 years ago) (f)
Quote from: Treasure2 on 17-09-2010 09:21 AM
Quote from: sophiebaby on 17-09-2010 09:08 AM
i no do anytin for my vacation ooooooooo even as i dey now sef for office.. i don tire, slip dey catch me and my belle dey always heavy me even if i chop small tin i don beleful
BELLE NO DEY JUST HEAVY PERSON. ABEG GO CHECK HOW MANY MONTHS AND LETS US KNW.
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
Posted: at 17-09-2010 09:27 AM (14 years ago) | Hero