phemzy2 at 17-09-2010 10:47 AM (14 years ago) (m) @ poster
I think you are getting older and you refuse to train your brain. Get this book "Change Your Brain, Change Your Body - by Daniel G Amen" Posted: at 17-09-2010 10:47 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
qunodinga at 17-09-2010 11:01 AM (14 years ago) (f) These day i feel so tired easily, that i dont know what the problem is.
You should be happy cos i cant wait to drink 50cl Posted: at 17-09-2010 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 17-09-2010 11:02 AM (14 years ago) (m) Gimac, na wetin be dat? u wan make she turn the venom of attack on me? abeg no laugh na... no be true I talk? But where Sophie self?
in the maternity for xray Posted: at 17-09-2010 11:02 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 17-09-2010 11:15 AM (14 years ago) (f) Congrate!!!! can't wait to drink 50cl [attachment deleted by admin] Posted: at 17-09-2010 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
phemzy2 at 17-09-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) Is she married? Where did she get that? or pregnancy don dey fly Posted: at 17-09-2010 11:18 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
gimac at 17-09-2010 11:19 AM (14 years ago) (m) Congrate!!!!
can't wait to drink 50cl
who is this hope not her Posted: at 17-09-2010 11:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 11:22 AM (14 years ago) (f) sophie, dis one no good o... abeg go see doc. but tell me for my ear, anybody touch u when u dey for dream? bc u fit think say na dream and na live o
na me and u for dream naaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 11:22 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 11:25 AM (14 years ago) (f) These day i feel so tired easily, that i dont know what the problem is.
You should be happy cos i cant wait to drink 50cl 
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 11:25 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 11:27 AM (14 years ago) (f) Gimac, na wetin be dat? u wan make she turn the venom of attack on me? abeg no laugh na... no be true I talk? But where Sophie self?
in the maternity for xray hmmmmmmmm na u drive me go dia abi?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 11:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
phemzy2 at 17-09-2010 11:31 AM (14 years ago) (m) Are you truly pregnant? Posted: at 17-09-2010 11:31 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 11:32 AM (14 years ago) (f) Congrate!!!!
can't wait to drink 50cl
 na 100cl u go drink
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 11:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 17-09-2010 11:35 AM (14 years ago) (f) sophie!sophie!!sophie!!! na ow many times i call u so ehn? talk true wetin u do for ya vacation huh? bele dey heavy u, u chop small bele don full, sleep dey worry u anyway make i reserve ma comment Posted: at 17-09-2010 11:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 11:37 AM (14 years ago) (f) heheheheheehhehehehhehehehe
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 11:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
phemzy2 at 17-09-2010 11:39 AM (14 years ago) (m) LOL Posted: at 17-09-2010 11:39 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Treasure2 at 17-09-2010 11:41 AM (14 years ago) (f) lolllllllllllll. Ask her oooooooooo Posted: at 17-09-2010 11:41 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 11:43 AM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmmmmmmmmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 11:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 17-09-2010 11:55 AM (14 years ago) (f) Treasure abeg come join me ask her b4 alarm go blow Posted: at 17-09-2010 11:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 12:44 PM (14 years ago) (m) hmmmm... waiting for sophie's answer Posted: at 17-09-2010 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 12:59 PM (14 years ago) (f) the bele don shoot out sef.. una dey here dey missyarn
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 12:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 17-09-2010 01:02 PM (14 years ago) (f) Treasure abeg come join me ask her b4 alarm go blow
ALARM DON BLOW FINISH OOOOOOOOO. NA JUST MAKE SOPHIE AND WACO TELLS U THE DAY OF NAMING Posted: at 17-09-2010 01:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |