segxi at 15-10-2010 07:07 PM (14 years ago) (m) me 2 Posted: at 15-10-2010 07:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 15-10-2010 10:49 PM (14 years ago) (m) ok wait 4 it Posted: at 15-10-2010 10:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Krist u dey fear bomb
okay, you get extra life abi? Posted: at 18-10-2010 11:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
krist y u always doin dat? funny lmfao
 nne, gini ka mmere...  wetin i do now? Posted: at 18-10-2010 11:16 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
rosiegirl2 at 6-06-2011 05:05 PM (13 years ago) (f) nice one hahah Posted: at 6-06-2011 05:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
maryclaret at 6-06-2011 05:21 PM (13 years ago) (f)  , ok now. lol
Ada Mbaise Posted: at 6-06-2011 05:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 6-06-2011 05:37 PM (13 years ago) (f) very funny Posted: at 6-06-2011 05:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree dis 1 wey u dey appear, den disappear, come reappear I hope no prob
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-06-2011 05:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
UCHE OGBUAGU JOKE ..... NICE ONE SHAAAA Posted: at 6-06-2011 05:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 6-06-2011 05:48 PM (13 years ago) (f)  No problem Jossy, na work. how u dey? Posted: at 6-06-2011 05:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 6-06-2011 05:51 PM (13 years ago) (f) UCHE OGBUAGU JOKE ..... NICE ONE SHAAAA
talk ur own na abi, you think say e dey easy Posted: at 6-06-2011 05:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree am 5ine,,,,,,,, just dat I dey miss u So hw is work naa?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-06-2011 05:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 6-06-2011 05:54 PM (13 years ago) (f) work dey my dear how ur work too Posted: at 6-06-2011 05:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Work dey 5ine for ma side U can C as I dey chill out wit bottle of beer
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-06-2011 05:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 6-06-2011 06:01 PM (13 years ago) (f) no be small tin o Jossy  ur own na for belle e start abi  take am easy sha Posted: at 6-06-2011 06:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No worry I dey take am wit mature mind
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-06-2011 06:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
UCHE OGBUAGU JOKE ..... NICE ONE SHAAAA
talk ur own na abi, you think say e dey easy  sheperee how na? Posted: at 6-06-2011 06:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DaCutest at 7-06-2011 04:47 AM (13 years ago) (f) Reply |
na laff you take draw ruler so?...  for joke wey be say na PB4.. Posted: at 7-06-2011 10:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
opesoyemi at 7-06-2011 10:53 AM (13 years ago) (m) lol Posted: at 7-06-2011 10:53 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |