tyabo at 14-10-2010 04:03 PM (14 years ago) (m) to me is OIL that OILs d relationship 4 me
nd wich oil r u talking about ? hope is nt dat white oil sha...  TUFIAKWA Sophie ogi ni ? Posted: at 14-10-2010 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OIL, MONEY N SEX is goin on here ooooo my bros
what is the make of the OIL, Money N SEX are you refering to here? Posted: at 14-10-2010 04:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oyindabty at 14-10-2010 04:06 PM (14 years ago) (f) oyahh tell me wetin you want from me make evrybody hear Posted: at 14-10-2010 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oyindabty, wetin you dey ow am? try settle am na Posted: at 14-10-2010 04:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oyindabty at 14-10-2010 04:08 PM (14 years ago) (f) OIL, MONEY N SEX is goin on here ooooo my bros
what is the make of the OIL, Money N SEX are you refering to here? abeg ask sophie becos na she talk say wht is the OIL that OIL's ur relationship MONEY or SEX ur hear my friend Posted: at 14-10-2010 04:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyindabty at 14-10-2010 04:09 PM (14 years ago) (f) Oyindabty, wetin you dey ow am? try settle am na i no hold him tin oooooooooooo ask am ooooo Posted: at 14-10-2010 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 14-10-2010 04:10 PM (14 years ago) (f) oyindabty. alausa in abuja babe
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-10-2010 04:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sophie, oyindabty says that you have the OIL, oya bring am come make i see what brand it is Posted: at 14-10-2010 04:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
After you go dey claim virgin atlantic........I don catch you today........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-10-2010 04:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmmm so na so? Posted: at 14-10-2010 04:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sorry to jump in are u guys talking about crude oil? Posted: at 14-10-2010 04:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-10-2010 04:32 PM (14 years ago) (f) Sophie, oyindabty says that you have the OIL, oya bring am come make i see what brand it is
dis OIL is not made in NAIJA ooo hhehehehehehe Pay b4 service i will show u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-10-2010 04:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 14-10-2010 04:36 PM (14 years ago) (f) na which kain oil una dey talk about since, abi na fuel or na engine oil abeg make una ya mi si Posted: at 14-10-2010 04:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
oyindabty at 14-10-2010 04:38 PM (14 years ago) (f) After you go dey claim virgin atlantic........I don catch you today........  DP hw can u believe wht dis guy is sayin i no no anytin oooo him dey blackmail me abeg Posted: at 14-10-2010 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 14-10-2010 04:41 PM (14 years ago) (f) Abi d "oil" na hydraulic?
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 14-10-2010 04:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
After you go dey claim virgin atlantic........I don catch you today........  DP hw can u believe wht dis guy is sayin i no no anytin oooo him dey blackmail me abeg Na the guy I dey quote, no be you......abi your mind don dey judge you small small?.......hehehehe
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-10-2010 04:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-10-2010 04:47 PM (14 years ago) (f) RETURN TO ME AND RECONCILE OIL
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-10-2010 04:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 14-10-2010 04:58 PM (14 years ago) (f) na wa oo Posted: at 14-10-2010 04:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-10-2010 05:00 PM (14 years ago) (f) HAHAHAHAAHAHAHA
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-10-2010 05:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 14-10-2010 06:17 PM (14 years ago) (m) l Don Pass....
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-10-2010 06:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |