Posted: at | |
| |||||
not funny Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
4ny small ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
hehehehehehehehehehe Reply
| |||||
olofo who post this kin joke Reply
| |||||
NA WETIN COM BE KIN JOK WHT OF GOAT JOK Reply
| |||||
lol...na wa for dis kind joke Reply
| |||||
Make i...... ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
do wetin Reply
| |||||
running Reply
| |||||
Fema, na where u dey run go... a beg stop oooooo mak u no run out of seee...oooooo Reply
| |||||
this joke no even get NAFDAC number.NAFDAC dey look for the poster of this joke ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: felixomosexy on 15-10-2010 12:59 PM Fema, na where u dey run go... a beg stop oooooo mak u no run out of seee...oooooo make i run b4 dis supposed joke go make me cry...
| |||||
Quote from: terryworld on 15-10-2010 07:23 PM this joke no even get NAFDAC number.NAFDAC dey look for the poster of this joke I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
A beg mak i run go giv them my Account No. shape shape Reply
| |||||
OK Reply
| |||||
u beta run b4 dem catch u and if dem catch u ,ur own don end ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
na lie TERRY i say na lie if dey catch me dey go giv me money...... dat is why i say i want send them MY BANK ACCOUNT so dat mak dey no suffer too dey fine me abi hw una feel am i go share giv una...ooooooo i no go chop alone u na hear me so......... Reply
| |||||
make u chop alone,my hand no dey ooo. Reply![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
the joke no funny but the comments make am funny Reply![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech