kethey at 20-10-2010 12:17 PM (14 years ago) (f) Abeg ma i comot 4 here b4 u tempt me 2 say somtin else.... Posted: at 20-10-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin you fit do
if not for omosexy i for fit kiss this ur tempting lips...  wey the tempting lips?... shey bcos she use shine shine rub for lip?.  na palm oil she use..  Posted: at 20-10-2010 12:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
krist, take time b4 i use am hit your head Posted: at 20-10-2010 12:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:25 PM (14 years ago) (m) krist, take time b4 i use am hit your head
if u use ur lip hit am for head...na KISS be that na...kris this babe really like u Posted: at 20-10-2010 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico, no be only kiss na hiss, take time or else i go use everything way i get slap u Posted: at 20-10-2010 12:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
krist, take time b4 i use am hit your head
if u use ur lip hit am for head...na KISS be that na...kris this babe really like u abi make i gree for am?  okay oo... omotoyo i don gree.. Posted: at 20-10-2010 12:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
gree for wetin Posted: at 20-10-2010 12:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u don gree say u nid attention Posted: at 20-10-2010 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin you fit do
i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self.. i full ground for my page Posted: at 20-10-2010 12:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:41 PM (14 years ago) (m) u don gree say u nid attention
yes he need ur heart attention.. Posted: at 20-10-2010 12:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin you fit do
if not for omosexy i for fit kiss this ur tempting lips...  wey the tempting lips?... shey bcos she use shine shine rub for lip?.  na palm oil she use..  na groundnut oil na e i dey use ooooooo Posted: at 20-10-2010 12:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:43 PM (14 years ago) (m) wetin you fit do
i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self.. i full ground for my page na lie..i find u everywhere.. here,facebook..bodybook and bookface..i nor see u lol Posted: at 20-10-2010 12:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u don gree say u nid attention
yes he need ur heart attention.. i no read medicine ooooooooooooo Posted: at 20-10-2010 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheeee... abegi. Posted: at 20-10-2010 12:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:48 PM (14 years ago) (m) but u get heart? Posted: at 20-10-2010 12:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin you fit do
i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self.. i full ground for my page na lie..i find u everywhere.. here,facebook..bodybook and bookface..i nor see u lol dat time i dey 4 www.finehusband@wife.com i dey fine personeeeeeeeeeeeee Posted: at 20-10-2010 12:50 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i study manology Posted: at 20-10-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago) (m) wetin you fit do
i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self.. i full ground for my page na lie..i find u everywhere.. here,facebook..bodybook and bookface..i nor see u lol dat time i dey 4 www.finehusband@wife.com i dey fine personeeeeeeeeeeeee find me come DONFEDERICO forfacebook.com Posted: at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago) (m) i study manology
try study kristology join ur course Posted: at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mukoroe at 22-10-2010 05:30 AM (14 years ago) (m) that's nice but old anyway Posted: at 22-10-2010 05:30 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |