BEANS DON DONE (Page 3)

Date: 19-10-2010 10:56 am (14 years ago) | Author: Ayobami Falaye
1 2 [3] 4 5
- kethey at 20-10-2010 12:17 PM (14 years ago)
(f)
Abeg ma i comot 4 here b4 u tempt me 2 say somtin else....
Posted: at 20-10-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-10-2010 12:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 20-10-2010 12:13 PM
Quote from: Kristiantus on 20-10-2010 12:09 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 12:04 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 11:57 AM
wetin you fit do
if not for omosexy i for fit kiss this ur tempting lips...  Cheesy
wey the tempting lips?... shey bcos she use shine shine rub for lip?. Grin
na palm oil she use.. Cool Cool Cool
Grin Grin Grin
Posted: at 20-10-2010 12:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 20-10-2010 12:20 PM (14 years ago)
(f)
krist, take time b4 i use am hit your head
Posted: at 20-10-2010 12:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 20-10-2010 12:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 12:20 PM
krist, take time b4 i use am hit your head
if u use ur lip hit am for head...na KISS be that na...kris this babe really like u
Posted: at 20-10-2010 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 20-10-2010 12:28 PM (14 years ago)
(f)
federico, no be only kiss na hiss, take time or else i go use everything way i get slap u
Posted: at 20-10-2010 12:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-10-2010 12:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 20-10-2010 12:25 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 12:20 PM
krist, take time b4 i use am hit your head
if u use ur lip hit am for head...na KISS be that na...kris this babe really like u
abi make i gree for am? Grin
okay oo... omotoyo i don gree.. Grin
Posted: at 20-10-2010 12:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 20-10-2010 12:33 PM (14 years ago)
(f)
gree for wetin
Posted: at 20-10-2010 12:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 20-10-2010 12:36 PM (14 years ago)
(f)
u don gree say u nid attention
Posted: at 20-10-2010 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 20-10-2010 12:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: federico on 20-10-2010 12:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 11:57 AM
wetin you fit do
i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self..
i full ground for my page
Posted: at 20-10-2010 12:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 20-10-2010 12:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 12:36 PM
u don gree say u nid attention
yes he need ur heart attention..
Posted: at 20-10-2010 12:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 20-10-2010 12:42 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: federico on 20-10-2010 12:13 PM
Quote from: Kristiantus on 20-10-2010 12:09 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 12:04 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 11:57 AM
wetin you fit do
if not for omosexy i for fit kiss this ur tempting lips...  Cheesy
wey the tempting lips?... shey bcos she use shine shine rub for lip?. Grin
na palm oil she use.. Cool Cool Cool
na groundnut oil na e i dey use ooooooo
Posted: at 20-10-2010 12:42 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 20-10-2010 12:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 12:39 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 12:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 11:57 AM
wetin you fit do
i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self..
i full ground for my page
na lie..i find u everywhere.. here,facebook..bodybook and bookface..i nor see u lol
Posted: at 20-10-2010 12:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 20-10-2010 12:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: federico on 20-10-2010 12:41 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 12:36 PM
u don gree say u nid attention
yes he need ur heart attention..


i no read medicine ooooooooooooo
Posted: at 20-10-2010 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-10-2010 12:47 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheeee... abegi.
Posted: at 20-10-2010 12:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 20-10-2010 12:48 PM (14 years ago)
(m)
but u get heart?
Posted: at 20-10-2010 12:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 20-10-2010 12:50 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: federico on 20-10-2010 12:43 PM
Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 12:39 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 12:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 11:57 AM
wetin you fit do

i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self..

i full ground for my page

na lie..i find u everywhere.. here,facebook..bodybook and bookface..i nor see u lol

dat time i dey 4 www.finehusband@wife.com i dey fine personeeeeeeeeeeeee
Posted: at 20-10-2010 12:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 20-10-2010 12:50 PM (14 years ago)
(f)
i study manology
Posted: at 20-10-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 12:50 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 12:43 PM
Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 12:39 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 12:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 11:57 AM
wetin you fit do

i dey find felix for her page...i nor see her..dat babe self..

i full ground for my page

na lie..i find u everywhere.. here,facebook..bodybook and bookface..i nor see u lol

dat time i dey 4 www.finehusband@wife.com i dey fine personeeeeeeeeeeeee

find me come DONFEDERICO forfacebook.com
Posted: at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 12:50 PM
i study manology
try study kristology join ur course
Posted: at 20-10-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mukoroe at 22-10-2010 05:30 AM (14 years ago)
(m)
that's nice but old anyway
Posted: at 22-10-2010 05:30 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5

Featured Discussions