pls make una leave mad man alone ooooooooooooo Posted: at 1-11-2010 03:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pls make una leave mad man alone ooooooooooooo
my dear, shey you no vex sha?. Posted: at 1-11-2010 04:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Arabmoney2 at 1-11-2010 04:07 PM (14 years ago) (m) i am not supprise that he is an orphan
as for u i no fit shout were u dey cos i knew ur parents have already dieid in luth
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 1-11-2010 04:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
4kasibe247 at 1-11-2010 04:49 PM (14 years ago) (m) una too much pals Posted: at 1-11-2010 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Arabmoney2 at 1-11-2010 05:34 PM (14 years ago) (m) @kris, you no know say arabmadness na orphan now.. so him no know wetin parents be from the beginning, am used to him saying all those shits jare
na ur papa mama relations any tin about u go die ghost
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 1-11-2010 05:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
arabo, e don do now... why una dey abuse una mama & papa like this? Posted: at 1-11-2010 06:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Arabmoney2 at 1-11-2010 06:45 PM (14 years ago) (m) arabo, e don do now... why una dey abuse una mama & papa like this?
guy na small tin dey me ves see jew men dey cap any how
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 1-11-2010 06:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 05:00 AM (14 years ago) (m) Cap anyhow??? me no wear cap oooo.. arabson Posted: at 2-11-2010 05:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 2-11-2010 06:51 AM (14 years ago) (m) he mean spiritual cap
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 2-11-2010 06:51 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 07:13 AM (14 years ago) (m) I no know for am oo... Posted: at 2-11-2010 07:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Arabmoney2 at 2-11-2010 08:00 AM (14 years ago) (m) I no know for am oo...
who no kom no go no
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 2-11-2010 08:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 2-11-2010 08:03 AM (14 years ago) (m) abeg take am softly!!!!!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 2-11-2010 08:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 2-11-2010 09:08 AM (14 years ago) (m) he mean spiritual cap
yep! na invisible cap? lol make we ask arabmoney so that we go dey sure of the kin cap, panama, kangol, hat, beret or na don jazzy cap. lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-11-2010 09:08 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Arabmoney2 at 2-11-2010 09:13 AM (14 years ago) (m) abeg take am softly!!!!!
u no say d word softly dey exist u kom dey insult a sea lord
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 2-11-2010 09:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 09:13 AM (14 years ago) (m) Arabmadness.. oya oo.. come tell us the cap wey you want ooo Posted: at 2-11-2010 09:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-11-2010 10:13 AM (14 years ago) (m) Arabmadness.. oya oo.. come tell us the cap wey you want ooo
lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-11-2010 10:13 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
silkyme at 2-11-2010 10:44 AM (14 years ago) (f) JST PASSIN WITHOUT BEING NOTICE Posted: at 2-11-2010 10:44 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
huh? invincible woman, well done oo. Posted: at 2-11-2010 10:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:26 AM (14 years ago) (m) huh? invincible woman, well done oo.
na witch..she fly pass... Posted: at 2-11-2010 11:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 11:30 AM (14 years ago) (m) My Silky no be winch oo.. meanwhile, she just dey celebrate haloween all along Posted: at 2-11-2010 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |