Posted: at | |
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
dem don thief d ballot box,u dey ask 4 who win Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 25-11-2010 04:35 AM diplo ,na me u dey talk to? E b lik say u want go dat same clinic wey i put mds? c ur mouth do u know the road to clinic mcheww ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mydicksweet on 25-11-2010 07:53 AM I say come take one slap 4 disrespecting my wife r u still talking slap him jor ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mydicksweet on 25-11-2010 08:23 AM U dey watin?angry mood activated for PJ lemme help u activate the kick boxing ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
diplo, no talk to me nw o.. I dey vex, mk i no land am 4 ur teeth Reply
| |||||
lol..i'm glad u vex ,now i go drive u straight to rehab Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
drive who? I carry gun o.. Reply
| |||||
i get bullet proof vest u sef u can't even pull the trigger u too weak na Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
who tel u? Mk i cock my gun first Reply
| |||||
see u .. for little me, u no dey shame a whole u wan cock gun for me ..mcheww weakling Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
prince nawao for u oooo ..... na this lady u dey cock gun for? Reply
| |||||
rigging the election Reply
| |||||
who started dis TREAD? Reply![]() ![]()
| |||||
miss precious wey d box naaa ?? i wan knw if ma baby won Reply![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 02:48 PM miss precious wey d box naaa ?? i wan knw if ma baby won ![]() i can see that ur perfecting urself in pigin english small small.........u go pay oh
| |||||
Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 02:54 PM Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 02:48 PM miss precious wey d box naaa ?? i wan knw if ma baby won ![]() i can see that ur perfecting urself in pigin english small small.........u go pay oh ![]() but i luv d pigin 4 real ![]()
| |||||
u paid ur bf in bed.............. but u have to pay me with cash............lol Reply
| |||||
lolll Reply![]() ![]()
| |||||
I'll make u forget the ones u've learnt so far Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)