Posted: at | |
Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
@ PJ buhahahahahaa... u no dey only piss for night u sabi talk rubbish well 2 for ur dream Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 11-11-2010 11:41 PM diplo u don die 2day,xter no fit save u sef hahahahaha and u sixty, begin rum o..
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-11-2010 11:43 PM @ PJ buhahahahahaa... u no dey only piss for night u sabi talk rubbish well 2 for ur dream lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
if i b u i go begin pray my last prayer, no mds, no dk,no sobeit and no xter.who go save u nah Reply
| |||||
just dey pray Reply
| |||||
lol Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
@ PJ u actually expect me to depend on dem abi? Reply![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 11-11-2010 11:47 PM lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
nor worry xter dey my back even mds dey there Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
How many lion(ess) we get here wey wan tear person finish? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
na me oh... d guy dey try me since Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 11-11-2010 11:49 PM nor worry xter dey my back even mds dey there ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u say wetin.. ![]() so its u Mds goes to see at night abi? ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Dont be so jealous madame..... ReplyRemember dk is still yet to recover from d shock of u dumping him for mdsweet Why not take a walk back to him? ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
xter u talk true oh..but u know i did not leave him Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-11-2010 08:27 PM where is OMO sef.. she no come do cat walk and receive her crown ![]() hahahahaha don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 11-11-2010 08:19 PM Today naijapals community crowns a new queen. A queen 4rm all indication deserve to be..she did not just won the heart of Naijapals community but also won d crown... Accept our goodwill. CONGRATULATIONS OMOREWA... AS THE NEW MISS NAIJAPALS 2010 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() thanx pj and my beautiful and wonderful pals ![]() no money ![]() ![]() ![]() ![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Diplo, u too like to dey chop clean mouth Replydid u just say u no leave am?.......haaaaaaaaaa!!!!! Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
![]() ![]() OMO welcome oh congrats... oya go collect the money sharp sharp but first do ur catwalk ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bittersweet on 11-11-2010 09:11 PM Quote from: my*****sweet on 11-11-2010 09:09 PM No be lie bros make omo come collect one warm hug and tree wet kiss from me first before anything Wet kiss? Your teeth are starting to grow? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() don't over step your boundaries.. thank you!
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)