coolandrea at 19-01-2011 01:04 PM (14 years ago) (f) U wey get job wetin u dey do 4 here? U no suppose dey work now abi 2day b like sunday? Man wit job* Posted: at 19-01-2011 01:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 19-01-2011 01:08 PM (14 years ago) (m) baby dem go beat u 4 dis room one day and i no go come oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-01-2011 01:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 01:10 PM (14 years ago) (f) hold am there.. Who b ur baby? Na me u dey talk 2 abi na flourish? Posted: at 19-01-2011 01:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 19-01-2011 01:15 PM (14 years ago) (m) i dey speechless
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-01-2011 01:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 19-01-2011 01:19 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 19-01-2011 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 01:21 PM (14 years ago) (f) u beta talk o**cos i dey vex rite nw** Posted: at 19-01-2011 01:21 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
D tin tire me o**
please i don become tire self Posted: at 20-01-2011 04:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kasiemobi at 20-01-2011 04:15 PM (14 years ago) (m) person go tube for here Posted: at 20-01-2011 04:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:43 AM (14 years ago) (m) I no b man na.. Y my chest go flat?
ok ur chest dey triangular
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:45 AM (14 years ago) (m) Na force?
just sorry for am abeg
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:48 AM (14 years ago) (m) I hear u but who ur pikin resemble? Abeg tell am say d cry no fit am na**
which kin person be dis again for this our room... e be like say time don dey reach wey we go dey examine people before dey come inside this room oo..  true talk jare
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:54 AM (14 years ago) (m) haha u still dey ask?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:56 AM (14 years ago) (m) U wey get job wetin u dey do 4 here? U no suppose dey work now abi 2day b like sunday? Man wit job*
u sick oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:57 AM (14 years ago) (m) baby dem go beat u 4 dis room one day and i no go come oo
u must fite ooooo cos i wan start to beat am self
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 08:59 AM (14 years ago) (m) i dey speechless
like micheal jackson?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 08:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I hear u but who ur pikin resemble? Abeg tell am say d cry no fit am na**
which kin person be dis again for this our room... e be like say time don dey reach wey we go dey examine people before dey come inside this room oo..  true talk jare heheheheheheheheheheheheee.. how about you being the shrink here... start with that cool-and-d-gang lady.. Posted: at 21-01-2011 09:04 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 01:44 PM (14 years ago) (m) I hear u but who ur pikin resemble? Abeg tell am say d cry no fit am na**
which kin person be dis again for this our room... e be like say time don dey reach wey we go dey examine people before dey come inside this room oo..  true talk jare heheheheheheheheheheheheee.. how about you being the shrink here... start with that cool-and-d-gang lady..  aah kris me i dey well nah abi i dey give wahala?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 01:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
was that really a joke, never sounded like one abeg i pass Posted: at 21-01-2011 02:13 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dramundu at 21-01-2011 02:24 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmm Posted: at 21-01-2011 02:24 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 05:43 PM (14 years ago) (m) was that really a joke, never sounded like one abeg i pass
no match me with ur kapusu shoe ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 05:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |