Oh My God I was forgetting this!!!!!! (Page 8)

Date: 13-11-2010 7:35 am (14 years ago) | Author: Claude Sikubwabo
1 ... 5 6 7 [8] 9 10
- Kristiantus at 18-01-2011 01:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 18-01-2011 12:48 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Sad Angry Angry Angry
Posted: at 18-01-2011 01:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago)
(f)
Who u tink say b d 2nd person if nt u?
Posted: at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 01:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 01:26 PM
Who u tink say b d 2nd person if nt u?
Huh? Angry Angry
wait, you don receive slap through DHL b4? if na that glass wey you put for face dey shark you, better comot am... Angry
Posted: at 18-01-2011 01:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 01:33 PM (14 years ago)
(f)
I hear u but who ur pikin resemble? Abeg tell am say d cry no fit am na**
Posted: at 18-01-2011 01:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 01:34 PM (14 years ago)
(f)
I hear u but who ur pikin resemble? Abeg tell am say d cry no fit am na**
Posted: at 18-01-2011 01:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 02:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 01:33 PM
I hear u but who ur pikin resemble? Abeg tell am say d cry no fit am na**
which kin person be dis again for this our room... e be like say time don dey reach wey we go dey examine people before dey come inside this room oo.. Angry
Posted: at 18-01-2011 02:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 18-01-2011 03:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 01:21 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 18-01-2011 12:48 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Sad Angry Angry Angry
Wetin naa! Grin
Posted: at 18-01-2011 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 03:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 18-01-2011 03:25 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 01:21 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 18-01-2011 12:48 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Sad Angry Angry Angry
Wetin naa! Grin
you dey support that wahala girl abi? Angry
Posted: at 18-01-2011 03:37 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 03:38 PM (14 years ago)
(f)
Op u're nt referin 2 me?
Posted: at 18-01-2011 03:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 03:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 03:38 PM
Op u're nt referin 2 me?
o wu gini sef? Angry
wetin now.... which kin terrorist person be dis? Angry
Posted: at 18-01-2011 03:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 04:52 PM (14 years ago)
(f)
Na ur pikin wey dey cry dey tire me self..
Posted: at 18-01-2011 04:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 18-01-2011 08:34 PM (14 years ago)
(m)
bwoz shidi 1978 abeg we no dey fyn work.....
stop posting diz ur advat here
i beg u in d name of jahovah....... u hear?Huh?Huh?Huh?Huh?//////
Posted: at 18-01-2011 08:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 09:01 PM (14 years ago)
(f)
D tin tire me o**
Posted: at 18-01-2011 09:01 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 18-01-2011 09:24 PM (14 years ago)
(m)
wetin   dey tire u?Huh?Huh?Huh?Huh???
abi terry don wounjor u?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
Posted: at 18-01-2011 09:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 19-01-2011 02:51 AM (14 years ago)
(m)
kaycee headache dey catch u 4 nyash abi?

Posted: at 19-01-2011 02:51 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 11:08 AM (14 years ago)
(f)
Na d p wey e wan cut dey shark am** wen e go finally cut am, e eye go neat*
Posted: at 19-01-2011 11:08 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 11:52 AM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 19-01-2011 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 11:53 AM (14 years ago)
(f)
i talk 2 u?
Posted: at 19-01-2011 11:53 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago)
(m)
ask urself
Posted: at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- popo2009 at 19-01-2011 12:34 PM (14 years ago)
(m)
@Poster
This is a sign that you are Jobless..
Posted: at 19-01-2011 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10

Featured Discussions