emepretty at 18-11-2010 07:41 PM (14 years ago) (f) haha funny you
hmmnn..night shift members..welcome Posted: at 18-11-2010 07:41 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 18-11-2010 07:42 PM (14 years ago) (m)  Yes na Yu wey l Say make e Come with her Friend Come Carry me Cruise Town with Una Bora, yu no Show na So l Wan Spoil am
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-11-2010 07:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 07:43 PM (14 years ago) (m) haha funny you
hmmnn..night shift members..welcome thanks dear i hope you still dey for the moment Posted: at 18-11-2010 07:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmm Posted: at 18-11-2010 07:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emepretty at 18-11-2010 08:07 PM (14 years ago) (f) @sobeit..i still dey.i dey find all my enemies first before i sleep..hey see one dey pass...wait there?Sobeit...wait i dey come. Posted: at 18-11-2010 08:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:09 PM (14 years ago) (m) xter never come naa Posted: at 18-11-2010 08:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emepretty at 18-11-2010 08:45 PM (14 years ago) (f) if u see am..tell am make hin no pass this area Posted: at 18-11-2010 08:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:51 PM (14 years ago) (m) aiight! sweetie Posted: at 18-11-2010 08:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
itmomoh at 18-11-2010 09:47 PM (14 years ago) (m) u dey craze, inshot u b tif Posted: at 18-11-2010 09:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emepretty at 19-11-2010 10:46 AM (14 years ago) (f) ur head like tif..u be 419 Posted: at 19-11-2010 10:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hettybaby at 19-11-2010 12:57 PM (14 years ago) (f) i cnt believe this, they are all lies Posted: at 19-11-2010 12:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
@poster i don dey read all ur comments since.any way but you know say d story na good format sha,but d work come tear bcos you no add say dem meet each oda.na there u 4kup.if your broda buy car 4 girl way e never see with him korokoro eyes,watin u go call? no be laptop,or handy or cloths ,perfume,shoes,or hundred euros.....BORA kini?osalobua meeeeeeeeeeeeeeeeeee Posted: at 20-11-2010 01:14 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mazi at 20-11-2010 01:58 AM (14 years ago) (m) my friend needs your candid advise...plssssssss
tell ur friend i'm sending her kidnappers Posted: at 20-11-2010 01:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emepretty at 20-11-2010 11:24 AM (14 years ago) (f) @poster i don dey read all ur comments since.any way but you know say d story na good format sha,but d work come tear bcos you no add say dem meet each oda.na there u 4kup.if your broda buy car 4 girl way e never see with him korokoro eyes,watin u go call? no be laptop,or handy or cloths ,perfume,shoes,or hundred euros.....BORA kini?osalobua meeeeeeeeeeeeeeeeeee
i phyukup abi?lol..na true i dey talk.if no be true, make una carry me go babalawo? Posted: at 20-11-2010 11:24 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 20-11-2010 01:53 PM (14 years ago) (m) my friend needs your candid advise...plssssssss
tell ur friend i'm sending her kidnappers 
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 20-11-2010 01:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pretty absurd situation any woman can get herself into. Here's an absurd suggestion to answer her confused mind... try sending all those lovely gifts back to those men because keeping em will only define her poor standard for finding true love. No one wants to find herself gettin blinded by luxurious gifts and get completely disappointed at the end. Make time to get to know them both on friendly dates and be responsible enough to know your heart's desire and let them know ASAP. Posted: at 21-11-2010 06:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
emepretty at 22-11-2010 08:27 AM (14 years ago) (f) thanks darlingggggg.......@Kennee, sorry say i no coem carry u go cruising ohhh..big trouble don happen Posted: at 22-11-2010 08:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 22-11-2010 08:52 AM (14 years ago) (m) Lie lie dey smell here Posted: at 22-11-2010 08:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
itmomoh at 23-11-2010 11:50 AM (14 years ago) (m) ur head like tif..u be 419
no na u b d tif, if nt y u dey accept d gift wen u no wan giv in Posted: at 23-11-2010 11:50 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 23-11-2010 04:34 PM (14 years ago) (m) Lie lie dey smell here
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 23-11-2010 04:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |