loook at them no look ooo or else (Page 2)

Date: 15-11-2010 5:12 pm (14 years ago) | Author: Femi
1 [2]
- solid_solid at 16-11-2010 01:57 PM (14 years ago)
(m)
i dey patrol
Posted: at 16-11-2010 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 16-11-2010 02:02 PM (14 years ago)
(m)
ok make i shift 4 u abeg

Posted: at 16-11-2010 02:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 16-11-2010 02:04 PM (14 years ago)
(m)
ok  .... remove that pant for road na
Posted: at 16-11-2010 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 16-11-2010 02:06 PM (14 years ago)
(m)
the pant wey u give me abi?

Posted: at 16-11-2010 02:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 16-11-2010 03:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 16-11-2010 01:34 PM
Quote from: federico on 16-11-2010 12:41 PM
nikkivil how kirikiri...
hahahaha.the guy get alot to tell about kirikiri.na just last 2 weeks ago d guy comot there but him say bode go soon comot 4rm there.
bode na presido for kirikiri na..
Posted: at 16-11-2010 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:05 PM (14 years ago)
(m)
hehehehe.me i knw cos the last time i went there to preach to inmate him tell me but wetin dey baffle me be say how u manage comot there cos i knw say ur time neva reach.

Posted: at 16-11-2010 03:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:10 PM (14 years ago)
(m)
Ok is this suppose to be a joke or insult? bc. I take it as insult

Posted: at 16-11-2010 03:10 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lyinka at 16-11-2010 03:13 PM (14 years ago)
(m)
anyhow

Posted: at 16-11-2010 03:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 16-11-2010 03:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 16-11-2010 02:06 PM
the pant wey u give me abi?


so u don forget ur pant?
Posted: at 16-11-2010 03:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:37 PM (14 years ago)
(m)
hehehehe.see dis 1 oo.u go carry sista pant wear.wait she go collect am 4rm ya waist soon

Posted: at 16-11-2010 03:37 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 16-11-2010 04:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 16-11-2010 03:01 PM
Quote from: terryworld on 16-11-2010 01:34 PM
Quote from: federico on 16-11-2010 12:41 PM
nikkivil how kirikiri...
hahahaha.the guy get alot to tell about kirikiri.na just last 2 weeks ago d guy comot there but him say bode go soon comot 4rm there.
bode na presido for kirikiri na..
[/quote


federico u again whn dem release u too terry dat time wey u rape kan throw u inside kirikiri which time dem release u too
Posted: at 16-11-2010 04:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 16-11-2010 05:47 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 16-11-2010 05:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 16-11-2010 07:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 16-11-2010 04:37 PM
Quote from: federico on 16-11-2010 03:01 PM
Quote from: terryworld on 16-11-2010 01:34 PM
Quote from: federico on 16-11-2010 12:41 PM
nikkivil how kirikiri...
hahahaha.the guy get alot to tell about kirikiri.na just last 2 weeks ago d guy comot there but him say bode go soon comot 4rm there.
bode na presido for kirikiri na..
[/quote


federico u again whn dem release u too terry dat time wey u rape kan throw u inside kirikiri which time dem release u too
hahahaha.but na fede be una vice presido 4 kirikiri...k

Posted: at 16-11-2010 07:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 17-11-2010 07:16 PM (14 years ago)
(m)
our backyard pavement lol
Posted: at 17-11-2010 07:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions