sophiebaby at 22-12-2010 11:24 AM (13 years ago) (f) To me its Uche Jombo...What do you fink?
i see u as mr ugly/war-war
u no no wetin be fine atlall
she is beautiful
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-12-2010 11:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kingeazeey at 22-12-2010 11:42 AM (13 years ago) (m) funke akindele Posted: at 22-12-2010 11:42 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
jigaxsol at 22-12-2010 04:33 PM (13 years ago) (m) hisssssssssssssss* XXX
hisssssssssssssssssssssssssss......................... Posted: at 22-12-2010 04:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I can only assume Uche Jumbo luck lyk ųя Ex-chic that Ʊ wanna get bad........ Posted: at 19-06-2011 11:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sodman4luv at 20-06-2011 01:31 AM (13 years ago) (m) dont judge lol Posted: at 20-06-2011 01:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
my people, all our actress dey fine no one dey ugly Posted: at 21-06-2011 03:16 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
see as guys dey like amebo, i tink na say na only we get dis kind time but now, una don take over, well done poster! Posted: at 21-06-2011 01:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
geereal at 25-06-2011 11:21 AM (13 years ago) (f) @ poster, u that can not mould any thing with mud, but u r saying God's creation is ugly. no let papa God dis figure ur face for u oh. Posted: at 25-06-2011 11:21 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ktlv921 at 25-06-2011 11:25 AM (13 years ago) (f) uche jombe, u ar seriously joking, try anotha actress becos she is derm good luking Posted: at 25-06-2011 11:25 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
giftmurphy at 25-06-2011 08:38 PM (13 years ago) (f) everybody with their own beauty................God made it so................. Posted: at 25-06-2011 08:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
rayspeed at 25-06-2011 08:58 PM (13 years ago) (m) poster e b lyk sey u dey jonze oh!! how u go see confirm fyn sweet babe tok sey she wowo!! u nor see EMPRESS NJAMAH???
I AM COOLER THAN....... SOWRI I AM HOTTER THAN FIRE!!! Posted: at 25-06-2011 08:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 30-06-2011 08:25 PM (13 years ago) (f) i pass............ Posted: at 30-06-2011 08:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ezecyyyy at 9-07-2011 05:45 AM (13 years ago) (m) Non of them is ugly Posted: at 9-07-2011 05:45 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
take things serious, plz
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 10-07-2011 02:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aleroomiye at 12-07-2011 04:59 PM (13 years ago) (f) God created everything wonderfully and beautifully. Posted: at 12-07-2011 04:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmmm Posted: at 12-07-2011 05:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ninky at 5-08-2011 09:37 AM (13 years ago) (f) lyk i said b4, we no get ugly 4 naija. Although sum where FEARFULLY made Posted: at 5-08-2011 09:37 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
see as guys dey like amebo, i tink na say na only we get dis kind time but now, una don take over, well done poster!
Posted: at 5-08-2011 10:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 8-08-2011 07:12 PM (13 years ago) (f) Posted: at 8-08-2011 07:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 5-09-2011 02:04 PM (13 years ago) (f) passing Posted: at 5-09-2011 02:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |