


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
e come from dat bush path wey u dey always pass Reply![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-04-2011 11:07 AM Quote from: kessybee on 7-04-2011 11:00 AM @chicanoros...Why u dey laf, grand-pa stil wan enjoy ![]() y i no go laugh grand pa still wan rock ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lanudja on 7-04-2011 11:57 AM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 11:53 AM Quote from: kessybee on 7-04-2011 11:01 AM Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 10:59 AM But na d grand ma kill dat dead thin, lets take d fact and leave d kpomo Who tel u say na im kill am? abegiiiiiiiiiiiii an nature kil am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() U sef think am well naa, cuz I sure say d grand pa never reach 120 Come oo Kessy u no bad at alloo I dey gbadu u 4 real ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-04-2011 11:59 AM e come from dat bush path wey u dey always pass e come frm d road wey e lead to eme-juju house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Even killa get d person wey e go c e go disapoint d sender Or think say 2 kill dey easy? Abeg no pretend 4 hereooo I gbadu well well Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
mtcwwwwwwwwwwwwwwwwww Reply![]()
| |||||
Quote from: kessybee on 7-04-2011 12:20 PM mtcwwwwwwwwwwwwwwwwww ![]() wats d meanin of dis? is it 4 me or 4 d oda guy? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
emejuru dem don turn u to emejuju here oo Reply
| |||||
very funny Reply
| |||||
Bia Kessy no fall my handooo Replyhw I go suffer go bring dis luv stuff come u no even say make compensate me u come dey do wetin I no kno Na so I go take send u my pie u go keep mainroad waka den motor go come smash am. Take ur time or.............. Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
mmmmm ok Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 12:52 PM Bia Kessy no fall my handooo I send u msg, luv na by fox hw I go suffer go bring dis luv stuff come u no even say make compensate me u come dey do wetin I no kno Na so I go take send u my pie u go keep mainroad waka den motor go come smash am. Take ur time or.............. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jaolab on 7-04-2011 12:41 PM emejuru dem don turn u to emejuju here oo Hw e take concern u eeh tatafo.. ![]()
| |||||
Quote from: kessybee on 7-04-2011 01:10 PM Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 12:52 PM Bia Kessy no fall my handooo I send u msg, luv na by fox hw I go suffer go bring dis luv stuff come u no even say make compensate me u come dey do wetin I no kno Na so I go take send u my pie u go keep mainroad waka den motor go come smash am. Take ur time or.............. ![]() ![]() I just dey play wit u no b say I want d luv by fox Dats part of dis forum Just catchin my fun so take it slow cuz am not rushinooooo ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Am i in a relastionship forum or what? Reply
| |||||
Quote from: federico on 7-04-2011 01:58 PM Am i in a relastionship forum or what? its all jokes just 2 keep d houx warm Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: federico on 7-04-2011 01:58 PM Am i in a relastionship forum or what? U want to hook up? is joke forum ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)