lanudja at 13-04-2011 03:50 PM (14 years ago) (f) Olodo,na you be my biznes  na ur bizness she be? how much u dey sell her? Why u dey ask? abi u wan buy me? Posted: at 13-04-2011 03:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 13-04-2011 03:53 PM (14 years ago) I no sell you , na by force Posted: at 13-04-2011 03:53 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 13-04-2011 03:59 PM (14 years ago) (f) Hmmmm u fit sell me b4... u give u money nyansh Posted: at 13-04-2011 03:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 13-04-2011 04:02 PM (14 years ago) which kind irritating question be this, abeg i comot here Posted: at 13-04-2011 04:02 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 13-04-2011 04:07 PM (14 years ago) (f) Abegiii waka fast make i no corrupt u Posted: at 13-04-2011 04:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 13-04-2011 04:15 PM (14 years ago) (f) Hmmmm u fit sell me b4?... who give u monkey nyansh  Posted: at 13-04-2011 04:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 13-04-2011 05:01 PM (14 years ago) see yeye Posted: at 13-04-2011 05:01 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 13-04-2011 05:29 PM (14 years ago) (f) Eyaaa see hw yeye dey take u do yeye Posted: at 13-04-2011 05:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 06:36 PM (14 years ago) (m) Olodo,na you be my biznes  na ur bizness she be? how much u dey sell her? Why u dey ask? abi u wan buy me?  i go like buy u ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 06:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 06:37 PM (14 years ago) (m) Hmmmm u fit sell me b4?... who give u monkey nyansh   monkey nyash wey dey break kernel
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 06:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 09:36 AM (14 years ago) (f) Reply |
lanudja at 14-04-2011 09:37 AM (14 years ago) (f) Olodo,na you be my biznes  na ur bizness she be? how much u dey sell her? Why u dey ask? abi u wan buy me?  i go like buy u ooooo  U knw say u no go fit buy me bcos i xpensive no b small Posted: at 14-04-2011 09:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 14-04-2011 09:45 AM (14 years ago) (f) hehehehehehe cheiii no woman for sale oooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-04-2011 09:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 09:49 AM (14 years ago) (f) Reply |
Deffney at 14-04-2011 09:52 AM (14 years ago) (f) Reply |
lanudja at 14-04-2011 09:57 AM (14 years ago) (f) Ask am 4 me ooo...sky wetin u wan buy me take do wey u already don get wify Posted: at 14-04-2011 09:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 14-04-2011 01:01 PM (14 years ago) una over yeye Posted: at 14-04-2011 01:01 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 14-04-2011 01:11 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 14-04-2011 01:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 01:37 PM (14 years ago) (f) Reply |
Posted: at 14-04-2011 03:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |