Posted: at | |
| |||||
mk una wait mk i pass Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 2-12-2010 10:23 AM Quote from: blessedme on 2-12-2010 10:17 AM wat will u do to him (romantically) en go ***** am ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 2-12-2010 10:17 AM who i go pick? so many babes to pick from
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 2-12-2010 10:24 AM sophie mumu talk dey sweet u too much how? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
o baby c'mon kiss me kiss me kiss me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() pls scata my dada again for me ![]() oh! what else do i do without u ![]() u are d love of my life ![]() am always short of words whenever i see u ![]() oh God am dump now ![]() pls scater my dada again [/quote] Nna men! see love oooooooo, cheiiiiiiiii, why you choose Sophie naaaaaaaaaaaah. E be like sey you be witch sharp or Panasonic guy. I dey trip for her no be small ooo, she get long hair and a good dresser the thing dey trip me wella. But as e be now i go choose @XENA or @Qunodinga dem sabi arrange too. you guys can sey anything i dont care. lol
| |||||
pls tell us wat u wish to do them (romantically) Reply
| |||||
I go advice am Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 2-12-2010 10:24 AM sophie mumu talk dey sweet u too much Hhehehehehee I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
PJ , SO YOU DONT REMEMBER FLY ANYMORE ABI ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: janegeorge on 2-12-2010 10:20 AM I be awusa. I love all and pick all. I fit pick sophie cos e dey like big big thing Guy we go fight o!how kwanu u wan take pick my wify no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: janegeorge on 2-12-2010 10:31 AM I go advice am lol
| |||||
Quote from: waco on 2-12-2010 10:32 AM Quote from: janegeorge on 2-12-2010 10:20 AM I be awusa. I love all and pick all. I fit pick sophie cos e dey like big big thing Guy we go fight o!how kwanu u wan take pick my wify Na wa 4 u o I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: Michro on 2-12-2010 10:35 AM Quote from: waco on 2-12-2010 10:32 AM Quote from: janegeorge on 2-12-2010 10:20 AM I be awusa. I love all and pick all. I fit pick sophie cos e dey like big big thing Guy we go fight o!how kwanu u wan take pick my wify Na wa 4 u o why en no go fight kwanu Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hmmmmmm Replysee fight oooo
| |||||
Quote from: olumbareal on 2-12-2010 10:28 AM o baby c'mon kiss me kiss me kiss me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() pls scata my dada again for me ![]() oh! what else do i do without u ![]() u are d love of my life ![]() am always short of words whenever i see u ![]() oh God am dump now ![]() pls scater my dada again Nna men! see love oooooooo, cheiiiiiiiii, why you choose Sophie naaaaaaaaaaaah. E be like sey you be witch sharp or Panasonic guy. I dey trip for her no be small ooo, she get long hair and a good dresser the thing dey trip me wella. But as e be now i go choose @XENA or @Qunodinga dem sabi arrange too. you guys can sey anything i dont care. lol [/quote] no dey admire me again ooooooooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 2-12-2010 10:37 AM Quote from: Michro on 2-12-2010 10:35 AM Quote from: waco on 2-12-2010 10:32 AM Quote from: janegeorge on 2-12-2010 10:20 AM I be awusa. I love all and pick all. I fit pick sophie cos e dey like big big thing Guy we go fight o!how kwanu u wan take pick my wify Na wa 4 u o why en no go fight kwanu Greed na im dey kill man I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
see warning naaaaaaaaaaaa Reply
| |||||
who i go pick ooooooooooo? Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 2-12-2010 09:48 AM who be ya baby person no dey play with u self
|
EFCC Nails Currency Smugglers At Kano Airport With Over $100K in Hidden Foreign Notes
Kidnap Ring Busted In Anambra: Four Arrested In Daring Night Raid
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)