some people jealous me,some people jealous me,jealous me because of my honey.i we not mine them,i we not mind them,i we mot mind them cause i am happy, Posted: at 4-12-2010 12:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 12:18 AM (14 years ago) (m) some people jealous me,some people jealous me,jealous me because of my honey.i we not mine them,i we not mind them,i we mot mind them cause i am happy,
muaaah honey  you be correct babe Posted: at 4-12-2010 12:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmm, una dey kiss? Posted: at 4-12-2010 12:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
hmmmmmmm, una dey kiss?
why you dey ask? Posted: at 4-12-2010 12:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i wan knw na Posted: at 4-12-2010 12:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok,yes na kiss we dey kiss,are you ok now? Posted: at 4-12-2010 12:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no dey ok, wetin b u plan? Posted: at 4-12-2010 12:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 12:44 AM (14 years ago) (m) i love you too honey Posted: at 4-12-2010 12:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 12:45 AM (14 years ago) (m) hmmmmmmm, una dey kiss?
wetin wrong pj you dey jealous Posted: at 4-12-2010 12:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no dey ok, wetin b u plan?
haaaa why na?you dey jealous? Posted: at 4-12-2010 12:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jealous? God forbid.. I dey sori 4 sobeit Posted: at 4-12-2010 12:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 12:50 AM (14 years ago) (m) hehehehehe pj don't worry about me aight Posted: at 4-12-2010 12:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jealous? God forbid.. I dey sori 4 sobeit
you dey hear?he say make you nor worry for am we dey fine, Posted: at 4-12-2010 12:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hehehehehe pj don't worry about me aight
thx honey mi,i love you so much:-* Posted: at 4-12-2010 12:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 12:54 AM (14 years ago) (m) jealous? God forbid.. I dey sori 4 sobeit
you dey hear?he say make you nor worry for am we dey fine, muaaah honey me check your profile Posted: at 4-12-2010 12:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 12:55 AM (14 years ago) (m) awwww you're a darling Posted: at 4-12-2010 12:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wahala dey Posted: at 4-12-2010 12:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wahala dey
were?abeg tell us make we run, Posted: at 4-12-2010 01:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 4-12-2010 01:01 AM (14 years ago) (m) wahala dey
heheheheh pj na wa ooo for you Posted: at 4-12-2010 01:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |