Do you believe that you should be able to pray with your lover? (Page 2)

Date: 08-12-2010 4:46 am (13 years ago) | Author: stacey denton
1 [2]
- shaoyang at 8-12-2010 01:28 PM (13 years ago)
(m)
Caii i don see una tactis una wan take style dey romance
Me make i hit n.p addict, thx goodness i'm smart enough
Una plan no go work.....As for forgiveness let her od it alone
because on the cause of the prayer the thing fit hungry us again
Posted: at 8-12-2010 01:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 8-12-2010 01:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: shaoyang on  8-12-2010 01:28 PM
Caii i don see una tactis una wan take style dey romance
Me make i hit n.p addict, thx goodness i'm smart enough
Una plan no go work.....As for forgiveness let her od it alone
because on the cause of the prayer the thing fit hungry us again

hahaha  Grin Grin u no go f*ck during prayer abi?? u bad ooo
Posted: at 8-12-2010 01:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:35 PM (13 years ago)
(f)
la lolo

Posted: at 8-12-2010 01:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enoeno at 8-12-2010 01:38 PM (13 years ago)
(f)
wetin go bi d prayer point?Huh?Huh?Huh? abeg i wan kmw
Posted: at 8-12-2010 01:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- shaoyang at 8-12-2010 01:43 PM (13 years ago)
(m)
Lolzzzz
As we fit hold hands together dey pray hhmmm...
one thing fit lead to another & my hand fit land wrong place
& u know wetin fit follow? abeg make she go her own house pray
Haba!
Posted: at 8-12-2010 01:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 8-12-2010 01:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: shaoyang on  8-12-2010 01:43 PM
Lolzzzz
As we fit hold hands together dey pray hhmmm...
one thing fit lead to another & my hand fit land wrong place
& u know wetin fit follow? abeg make she go her own house pray
Haba!

so u only ready for f!ck?? mchewww

U no fit hold hand focus prayer na wa for men ooo

Posted: at 8-12-2010 01:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xena15 at 8-12-2010 01:52 PM (13 years ago)
(f)
Sure,why nt?

Posted: at 8-12-2010 01:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enoeno at 8-12-2010 01:57 PM (13 years ago)
(f)
u sure say na only hold hand pray why not try kneelling down to pray may be 4rm there body stick together. am sure that kind prayer go sweet well well

lol lollllllllll
Posted: at 8-12-2010 01:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- shaoyang at 8-12-2010 02:00 PM (13 years ago)
(m)
Chai  that kind prayer no go work at all
Posted: at 8-12-2010 02:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PidginMOUTH at 13-01-2013 09:07 PM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 13-01-2013 09:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2]