OH NO! She is not a VIRGIN (Page 2)

Date: 13-12-2010 3:17 am (14 years ago) | Author: Omo Emas
1 [2] 3 4 5 ... 7
- sirdonclemo at 13-12-2010 03:58 AM (14 years ago)
(m)
she dey my end dey check weather wetin u talk na true meanwhile heat don dey catch me
Posted: at 13-12-2010 03:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 03:59 AM (14 years ago)
(m)
I see, no be only heat go catch u dis time na hat go catch u
Posted: at 13-12-2010 03:59 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:00 AM (14 years ago)
(m)
U no dey shame, na some body wife u say heat dey worry u put chei u dis boy who come spoil u like dis hun?
Posted: at 13-12-2010 04:00 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:01 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 13-12-2010 03:56 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Come o where u go hide put self wey cold wan finish me hun?
hehehe  i'm cold here too oo Cheesy

Posted: at 13-12-2010 04:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:04 AM (14 years ago)
(m)
cold ..... wait so na ur wife how many wife u come get bcos i dey confuse u tell me say d other one na ur wife
Posted: at 13-12-2010 04:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:08 AM (14 years ago)
(m)
Sirdonclemo shrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr up talk small small na watin dey do u self,u want make she hear? Angry Angry Angry
Posted: at 13-12-2010 04:08 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:08 AM (14 years ago)
(m)
Sweetie are u serious that you are cold lol?
Posted: at 13-12-2010 04:08 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:09 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sirdonclemo on 13-12-2010 04:04 AM
cold ..... wait so na ur wife how many wife u come get bcos i dey confuse u tell me say d other one na ur wife
ehh?  oya continue talk jare i knew  dat mds was up to no good Angry Angry

Posted: at 13-12-2010 04:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:11 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 13-12-2010 04:09 AM
Quote from: sirdonclemo on 13-12-2010 04:04 AM
cold ..... wait so na ur wife how many wife u come get bcos i dey confuse u tell me say d other one na ur wife
ehh?  oya continue talk jare i knew  dat mds was up to no good Angry Angry
i just dey joke oh
noʎ  ʎןuo sǝʌoן ǝɥ
Posted: at 13-12-2010 04:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:13 AM (14 years ago)
(f)
so he's blackmailing u abi? why u no dey talk true Huh?

Posted: at 13-12-2010 04:13 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:14 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 13-12-2010 04:08 AM
Sweetie are u serious that you are cold lol?

shhhh   not a sound don't just try to change the topic

yeah i'm cold how warm r u? Tongue Grin Grin

Posted: at 13-12-2010 04:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:15 AM (14 years ago)
(m)
Em em but you know i have missed you so pretty much na, ask Sirdonclemo he knows Grin
Posted: at 13-12-2010 04:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:16 AM (14 years ago)
(m)
 u go fear internet sampling now
he has been calling ur name in his nightmares lol
Posted: at 13-12-2010 04:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:17 AM (14 years ago)
(m)
Lolz
Posted: at 13-12-2010 04:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:18 AM (14 years ago)
(f)
@ mds  
sirdon...that name sounds like trouble already abeg leave him out of this i no want  trouble Grin Tongue

@sirdon calling who? . . . why is it only u heard him huh?  Undecided

Posted: at 13-12-2010 04:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:20 AM (14 years ago)
(m)
Hmmm strolling
Posted: at 13-12-2010 04:20 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:21 AM (14 years ago)
(m)
cos God wanted me to be the witness on how much he roves u
Posted: at 13-12-2010 04:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:23 AM (14 years ago)
(f)
see dis one..so mds is teaching u how to lie abi?  clap for urself i hope he's paying u well Tongue Grin

Posted: at 13-12-2010 04:23 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:25 AM (14 years ago)
(m)
Common sweetie, am not paying him anything i guess he is almost saying the truth Grin
Posted: at 13-12-2010 04:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:26 AM (14 years ago)
(f)
which 1 is almost?  did he tell u that he wanted to be my mugu wan time Grin

Posted: at 13-12-2010 04:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7

Featured Discussions