OH NO! She is not a VIRGIN (Page 3)

Date: 13-12-2010 3:17 am (14 years ago) | Author: Omo Emas
1 2 [3] 4 5 6 7
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:28 AM (14 years ago)
(m)
me diplomatic u know its joke i dey now
mugu know dey no say he be mugu now
Posted: at 13-12-2010 04:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:30 AM (14 years ago)
(m)
hahahaha make una no kill me with laff abeg
Posted: at 13-12-2010 04:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:33 AM (14 years ago)
(f)
@ mds   hehehehe. .   u dey laff this sirdon wanted to trap ur babe u're here laffing he's just waiting for u to fck up Tongue
@ sirdon . . u done fall my hand na i was just waiting since Tongue

Posted: at 13-12-2010 04:33 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:35 AM (14 years ago)
(m)
really no matter how much ur hand fall it can still rise again i will make it rise
Posted: at 13-12-2010 04:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:37 AM (14 years ago)
(f)
so u willing to make my hand rise huh what else r u willing to do ? Tongue

Posted: at 13-12-2010 04:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:38 AM (14 years ago)
(m)
alot ......
Posted: at 13-12-2010 04:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:41 AM (14 years ago)
(m)
Sirdon i can joke with anything but u see my own wife eh eh na no go area so make u just mind as u dey waka
Posted: at 13-12-2010 04:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:42 AM (14 years ago)
(f)
@sirdon  okies

lol

Posted: at 13-12-2010 04:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:42 AM (14 years ago)
(m)
peraon no dey play with u sef i be reverend father oh
Posted: at 13-12-2010 04:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:43 AM (14 years ago)
(m)
Nope, sirdon na good guy he no be like Sobeit and the rest of them that is why i no dey bothered at all
Posted: at 13-12-2010 04:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:44 AM (14 years ago)
(m)
So that is why u wan convert my wife to sister mary abi Grin Grin Grin Grin
Posted: at 13-12-2010 04:44 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 13-12-2010 04:44 AM (14 years ago)
(f)
u dey craze . . na the worst 1 to put ur faith in  Grin

Posted: at 13-12-2010 04:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 04:46 AM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 13-12-2010 04:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 13-12-2010 04:47 AM (14 years ago)
(m)
hahahaha
Posted: at 13-12-2010 04:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- juleshotluv at 13-12-2010 05:38 AM (14 years ago)
(f)
una don sample finish abi? Huh? Tongue
Posted: at 13-12-2010 05:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 05:55 AM (14 years ago)
(m)
na now u dey come abi u wan sample too
Posted: at 13-12-2010 05:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 13-12-2010 06:07 AM (14 years ago)
(f)
Sample wetin..na market circle? Huh? Tongue
Posted: at 13-12-2010 06:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 06:09 AM (14 years ago)
(m)
no b u ask wether we don sample finish now u dey ask me wetin be the meaning of sample i dey suspect u oh Wink
Posted: at 13-12-2010 06:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 13-12-2010 06:13 AM (14 years ago)
(f)
Suspect me for wetin now? person no fit ask question again? Huh? Tongue
Posted: at 13-12-2010 06:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sirdonclemo at 13-12-2010 06:22 AM (14 years ago)
(m)
ask ur questions oh no problem
Posted: at 13-12-2010 06:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7

Featured Discussions