Problem vs Challenge (Page 2)

Date: 13-12-2010 10:32 am (14 years ago) | Author: Yemi Owoeye
1 [2]
- Skypon2002 at 18-12-2010 08:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: silkyme on 13-12-2010 11:11 AM
either Fcbk or Badoo, I don post my own, wey ur own

them own dey come soon Grin Grin

Posted: at 18-12-2010 08:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-12-2010 08:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: steveagbo on 16-12-2010 11:02 AM
here look like facebook?


abeg fine ur way


ur post no make sens.......

bros, wetin happen naaaa

u never stand finish with ur two legs, u wan come dey yab person

omo ee go red for ur head oooooo
just maintain
 Grin Grin

Posted: at 18-12-2010 08:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-12-2010 08:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: monasea on 18-12-2010 02:52 PM
ok na what is d problem  100gals +1000guys

that na confusion ooo
 Grin

Posted: at 18-12-2010 08:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 18-12-2010 09:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 18-12-2010 02:46 PM
Quote from: kaycee22 on 17-12-2010 08:50 PM
Quote from: silkyme on 13-12-2010 11:11 AM
either Fcbk or Badoo, I don post my own, wey ur own
e dey ur ***** i wan colect am tomorrow abi u neva use am finish?Huh?Huh?Huh??//////
hahahahaha but light no dey there oo
Abeg helep me tell her to gima thing back i wan use am...
Posted: at 18-12-2010 09:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lizzie4Shizzie at 19-12-2010 08:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 17-12-2010 02:42 PM
I was here!!!
Huh???...
okay!!!
nyway@ poster..Nice 1
Posted: at 19-12-2010 08:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions