hmm no bi small thing oooo?? i dey waka dey go club i con meet wen DICK & honeypot dey quarrel seriously who dey suffer pass,honeypot say na me dey suffer pass dick say shoutup na me dey suffer pass. i con say make them wait ,den i con ask dick why e think say na e dey suffer pass,dick vess say e wen bi say e dey take risk enter the place wen dey very dark wender something dey inside wen go killam e no no. i con smile i con ask honeypot too honeypot say e no no d kind thing wen e wan park put inside am_:,if na real pure or na diffrent thing e no no;;;,me con try tel them say to stop this quarrel na condom bi dey best????but i con stil tell them say make them no worry i go put am 4 high table b4 my broda and sister make them stil help me talk who dey suffer pass @of 20 if 12 na dick or honeypot i go no which one dey danger pass;;;;;abeg u if u no reach 18yr make u no com close bco u no get wating u sabi yet
Posted: at 22-12-2010 01:11 AM (14 years ago) | Newbie
EFEJONES1 at 22-12-2010 02:43 AM (14 years ago) (m)
e b like say u dick dey suffer well well
THE SIMPLE HEARTED GUY
Posted: at 22-12-2010 02:43 AM (14 years ago) | Upcoming
franklly at 22-12-2010 02:30 PM (14 years ago) (m)
EFEJONES1 na wa 4 u ooo u sure say u no waiting bi joke self.this place na just to make everybody laugh no bi say u go con dey insult me.abeg u anyway i go come najia on 28 if i catch u mmm na joke shar make u no run conmot 4 lagos. no fear i just dey come grove
Posted: at 22-12-2010 02:30 PM (14 years ago) | Newbie
franklly at 22-12-2010 02:50 PM (14 years ago) (m)
BODENIYI wrong hope,., 4 ur mind na u dey abrod abi??hmm i just dey laug u dey desive ur self con cary( chiko )i mine chaniss girl pic con makam ur profile 4 ur mind na u don phyuk oyibo girl hahahahah abeg i no go fit die 4 laugh,.,.,. remb say u stil dey young e better say u com back to najia make u start good new life, but if u like shar u sti have bright future bass on u stil bi small pikin
Posted: at 22-12-2010 02:50 PM (14 years ago) | Newbie