Lizzie4Shizzie at 28-12-2010 09:08 PM (14 years ago) (f)
Quote from: florish4love on 28-12-2010 06:25 PM
lolzzzz
hand don dey pain me
i no dey do again na only five i still slap am lolz
Lolz..U no hear wetin he tlk.."bLESSED r d volunteers, 4 dey shall b volunteerd 4 later"..lol...Meanin..Anytym U nid slap...Na me go volunteer b dat!! Lolz...D 5 don do ooooo...No exceed am Abeg..I no fit shout!
Posted: at 28-12-2010 09:08 PM (14 years ago) | Upcoming
Skypon2002 at 28-12-2010 11:15 PM (14 years ago) (m)
Quote from: bodeniyi on 28-12-2010 09:07 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 09:03 PM
Quote from: bodeniyi on 28-12-2010 03:40 PM
The poster need to be slapped
i get one carton of slap for my wardrobe oooo make i bring am so that the poster go dey recieve am?
carry am come abeg, na poster new year gift be that
aaaaaaahhh when i dey carr the slap come, i no know say i slap hide for back of the carton na so him come land for my face ''gbosa'' i see seven stars plus 2 moon
but i go still bring am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 28-12-2010 11:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero