Ashima at 25-01-2011 09:15 PM (14 years ago) (m) i don watch am for "tales by moonlight" b4... na still PB4 then.
you and this PB4 sef. We get more than 1 million jokes for this world. Anybody fit post the one wey him get. If you don read am before, e no mean say another person don read am. First thank God say the poster get internet access and him get wetin to keep you busy at least for one minute. Na dis your character make you de cry every time. Posted: at 25-01-2011 09:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 26-01-2011 06:43 PM (14 years ago) (m) HMMMMMMM/ Posted: at 26-01-2011 06:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 26-01-2011 09:21 PM (14 years ago) (m) cool
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 26-01-2011 09:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Hot Posted: at 27-01-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 07:54 AM (14 years ago) (m) may ur mouth be like that forever in Jesus name  BIG AMEN Back to senders back to resender
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 07:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago) (m) may ur mouth be like that forever in Jesus name  BIG AMEN Back to senders Another Big Amen 
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago) (m) i don watch am for "tales by moonlight" b4... na still PB4 then.
you and this PB4 sef. We get more than 1 million jokes for this world. Anybody fit post the one wey him get. If you don read am before, e no mean say another person don read am. First thank God say the poster get internet access and him get wetin to keep you busy at least for one minute. Na dis your character make you de cry every time. oga no vex oooo this is posted b4
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 30-01-2011 08:00 AM (14 years ago) i no look for lion ,na skyerpon i der look for , who see am? i wan kill am jeje. Posted: at 30-01-2011 08:00 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 30-01-2011 08:18 AM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 30-01-2011 08:18 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 11:04 AM (14 years ago) (m) i no look for lion ,na skyerpon i der look for , who see am? i wan kill am jeje.
so u wan kill me abi? huh ur plan don fail i dey go buy more police dog put for my gate if u come, ur own don finish be that
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 11:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 30-01-2011 11:58 AM (14 years ago) i no look for lion ,na skyerpon i der look for , who see am? i wan kill am jeje.
so u wan kill me abi? huh ur plan don fail i dey go buy more police dog put for my gate if u come, ur own don finish be that  I don hear you ,me i dey come with police dogy dog bone. the remaining i no talk. just wait. But wating be your house advest again? Posted: at 30-01-2011 11:58 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 05:54 PM (14 years ago) (m) my house no get address oooo but if u want, i go give u the direction
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 05:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
my house no get address oooo but if u want, i go give u the direction  u get house?   ??
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 11:15 AM (14 years ago) (m) i dey stay for 3bedroom flat
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 11:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
make me and terry pack come ya house cos na Boyscutter we dey stay Posted: at 31-01-2011 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 02:14 PM (14 years ago) (m) u know say u and terry sabi fight well well i no want make una come dey fight-fight for my house  i go give una my dog house make una two dey stay there  so that if una fight, my dog go bite una
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 02:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 31-01-2011 03:39 PM (14 years ago) (m) Skypon i thank u on dia behalf.... which kyn blind love this two pipo dey do sef?     Posted: at 31-01-2011 03:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 04:25 PM (14 years ago) (m) na by-force love them dey do
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 04:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 31-01-2011 04:48 PM (14 years ago) (m) tell dem to stop. Posted: at 31-01-2011 04:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princeemy at 31-01-2011 05:30 PM (14 years ago) (m) lol.nice one Posted: at 31-01-2011 05:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |