Do you hate the person above you?? (Page 75)

Date: 08-11-2008 6:03 am (16 years ago) | Author: Ttops Ray-sima
1 ... 72 73 74 [75] 76 77 78 ... 203
- teeco at 16-11-2009 01:00 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: xter on 16-11-2009 12:47 PM
Quote from: teeco on 16-11-2009 11:33 AM
Quote from: xter on 16-11-2009 11:31 AM
Quote from: yinkaolu_1 on 16-11-2009 11:22 AM
Quote from: xter on 16-11-2009 11:11 AM
lol.......no kill me ooh abeg ,na ho go play PS with u if u kill me

lol.... so you dey fear like dis? how i go kill you when i dey always chop your money anytime wey we play PS2 Grin Grin

how far, you go come again dis afternoon? abeg bring plenty money oo, na your money i wan use buy car Grin Grin Grin
no worry na "ghana must go" i dey take bring money

I go.....go tell your old man sey make him watch that ghana must go.... sey you wan come carry am Grin Grin thief ashewwwo Grin
wetin be ur own? e be like say  need bullet for ur leg

Bad boi Grin me I don repent I no dey do runs for ma dad that one na for children Grin

Posted: at 16-11-2009 01:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 16-11-2009 01:02 PM (15 years ago)
(m)
leave mealone make i dey do my own, money gooooooooood

Posted: at 16-11-2009 01:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teeco at 16-11-2009 01:08 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: xter on 16-11-2009 01:02 PM
leave mealone make i dey do my own, money gooooooooood

Man you pass that level Grin dooo this old mens sometimes Grin

Posted: at 16-11-2009 01:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 16-11-2009 01:11 PM (15 years ago)
(m)
no worry ,let me just chop yinka's car for ps 2,u go know wetin i dey talk

Posted: at 16-11-2009 01:11 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teeco at 16-11-2009 01:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: xter on 16-11-2009 01:11 PM
no worry ,let me just chop yinka's car for ps 2,u go know wetin i dey talk

 Grin Mugu

Posted: at 16-11-2009 01:17 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 16-11-2009 01:20 PM (15 years ago)
(m)
maga

Posted: at 16-11-2009 01:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yinkaolu_1 at 16-11-2009 06:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: xter on 16-11-2009 01:20 PM
maga

o'boy leave that guy abeg, adashi ti je.

how far you bring the dice?
Posted: at 16-11-2009 06:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 17-11-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
Mugu

Posted: at 17-11-2009 06:23 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- adedupcy at 17-11-2009 08:07 PM (15 years ago)
(f)
nope
Posted: at 17-11-2009 08:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 17-11-2009 08:11 PM (15 years ago)
(m)
dont hate

Posted: at 17-11-2009 08:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- neossha at 17-11-2009 08:52 PM (15 years ago)
(f)
not at all
infact never.......
Posted: at 17-11-2009 08:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yinkaolu_1 at 18-11-2009 11:46 AM (15 years ago)
(m)
i no fit dey beef dis kain small girl na, no hate!
Posted: at 18-11-2009 11:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fireman at 23-11-2009 09:08 PM (15 years ago)
(m)
nah

Posted: at 23-11-2009 09:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- adedupcy at 23-11-2009 10:19 PM (15 years ago)
(f)
no
Posted: at 23-11-2009 10:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 23-11-2009 11:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: yinkaolu_1 on 16-11-2009 06:11 PM
Quote from: xter on 16-11-2009 01:20 PM
maga

o'boy leave that guy abeg, adashi ti je.

how far you bring the dice?
ol boy i dey wait for u for dat uncompleted building wey dey in front of ur house

Posted: at 23-11-2009 11:43 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 24-11-2009 01:28 AM (15 years ago)
(m)
No

Posted: at 24-11-2009 01:28 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 24-11-2009 07:53 AM (15 years ago)
(m)
hm    hm

Posted: at 24-11-2009 07:53 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 25-11-2009 04:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: xter on 23-11-2009 11:43 PM
Quote from: yinkaolu_1 on 16-11-2009 06:11 PM
Quote from: xter on 16-11-2009 01:20 PM
maga

o'boy leave that guy abeg, adashi ti je.

how far you bring the dice?
ol boy i dey wait for u for dat uncompleted building wey dey in front of ur house

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 25-11-2009 04:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- adedupcy at 25-11-2009 09:45 PM (15 years ago)
(f)
NoPe
Posted: at 25-11-2009 09:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 28-11-2009 02:23 AM (15 years ago)
(m)
No... like her like, likeness

Posted: at 28-11-2009 02:23 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 ... 72 73 74 [75] 76 77 78 ... 203

Featured Discussions