favourtee at 19-05-2009 11:06 PM (15 years ago) (f) kris i hope favourtee is not refering to u sha cos i dont understand who is wearing pampers ohh abi na emmymyth?
i no know wetin i do favourtee oooo.... na pursue she just dey pursue me up and down.... even for dream sef.... i tink u don smoke..me pursue u,..cos u no wan wear ya pampers now Posted: at 19-05-2009 11:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 19-05-2009 11:07 PM (15 years ago) (f) haba favortee
i hope say she no hold weapon ohh
i see something like cutlass wey she hold for hand.... but wetin i do favourtee now. wetin i do am?. ahah! Krist na d pampers i hold, u know baby lik u no know wetin pampers and cutlass b( difference) Posted: at 19-05-2009 11:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
caseycute at 20-05-2009 02:55 AM (15 years ago) (f) lol..dat son haba....but dats wat d mother was doing sha....lol nice one. Posted: at 20-05-2009 02:55 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 20-05-2009 09:14 AM (15 years ago) (m) favourtee,hennnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 20-05-2009 09:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kris i hope favourtee is not refering to u sha cos i dont understand who is wearing pampers ohh abi na emmymyth?
i no know wetin i do favourtee oooo.... na pursue she just dey pursue me up and down.... even for dream sef.... i tink u don smoke..me pursue u,..cos u no wan wear ya pampers now  favourtee! favourtee!! i go wound you. i dey tell you now. wetin now? me wear pampers. wear pampers say i be small baby abi i dey piss for body at my age ni... Posted: at 20-05-2009 09:17 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 20-05-2009 09:23 AM (15 years ago) (m) no mind her jo
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 20-05-2009 09:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind her jo
emmy see me see wahala o.. why favourtee dey tarsimi like this now... make me cum wear pampers. if motherhood dey hungry am, make she kuku ma by teddy bear or baby take dey practice how dem dey take wear pampers for pikin. Posted: at 20-05-2009 09:27 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 20-05-2009 09:41 AM (15 years ago) (m) or beta still,make she cum meet u make u bless her one tym so dat she go collect d dividend in 9months tym.
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 20-05-2009 09:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
or beta still,make she cum meet u make u bless her one tym so dat she go collect d dividend in 9months tym.
 mmba ga emmy... Posted: at 20-05-2009 09:45 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 20-05-2009 03:53 PM (15 years ago) (m) u dey fear?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 20-05-2009 03:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u dey fear?
i no fear. but mmba.... Posted: at 20-05-2009 03:57 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 20-05-2009 04:01 PM (15 years ago) (m) u go enjoy her oh
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 20-05-2009 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ruchelopaz at 20-05-2009 08:57 PM (15 years ago) (f) lol....coba pikin o........hhehehehe Posted: at 20-05-2009 08:57 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no mind her jo
emmy see me see wahala o.. why favourtee dey tarsimi like this now... make me cum wear pampers. if motherhood dey hungry am, make she kuku ma by teddy bear or baby take dey practice how dem dey take wear pampers for pikin. SHE FIT TAKE U PRATICE NOW;D..BUT I JUST DONT KNOW WATIN GO HAPPEN WHEN SHE WAN DO THE PRATICE..MAKE THE THING NO CON TURN ARROUND... Posted: at 21-05-2009 12:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind her jo
emmy see me see wahala o.. why favourtee dey tarsimi like this now... make me cum wear pampers. if motherhood dey hungry am, make she kuku ma by teddy bear or baby take dey practice how dem dey take wear pampers for pikin. SHE FIT TAKE U PRATICE NOW;D..BUT I JUST DONT KNOW WATIN GO HAPPEN WHEN SHE WAN DO THE PRATICE..MAKE THE THING NO CON TURN ARROUND...  emma jesus, i no like dis ooo... wetin you mean be say she fit take me do pratice....  why you no submit yoursef for her "pampers wearing pratice". and for the thing to turn around, na stand e go fit stand it won't turn around lia lia..... Posted: at 21-05-2009 08:52 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 21-05-2009 09:46 AM (15 years ago) (m) bad pikins
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 21-05-2009 09:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 21-05-2009 01:31 PM (15 years ago) (f) olorun maaje krist dont even try it with favourtee else u know its trouble with iphie ohh infact i didnt see this at all Posted: at 21-05-2009 01:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olorun maaje krist dont even try it with favourtee else u know its trouble with iphie ohh infact i didnt see this at all
am not trying anything with favourtee.... trust me. Posted: at 21-05-2009 01:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 21-05-2009 01:58 PM (15 years ago) (f) ok Posted: at 21-05-2009 01:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 22-05-2009 02:33 AM (15 years ago) (f) ironlady is here sup peeps n sup haterzz Posted: at 22-05-2009 02:33 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |