na pursue she just dey pursue me up and down.... even for dream sef....
Posted: at | |
Quote from: Kristiantus on 19-05-2009 04:34 PM Quote from: quinzee4me on 19-05-2009 04:28 PM kris i hope favourtee is not refering to u sha cos i dont understand who is wearing pampers ohh abi na emmymyth? i no know wetin i do favourtee oooo....na pursue she just dey pursue me up and down.... even for dream sef....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 19-05-2009 04:40 PM Quote from: quinzee4me on 19-05-2009 04:35 PM haba favortee i see something like cutlass wey she hold for hand.... but wetin i do favourtee now. wetin i do am?.i hope say she no hold weapon ohh
| |||||
lol..dat son haba....but dats wat d mother was doing sha....lol nice one. Reply
| |||||
favourtee,hennnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: favourtee on 19-05-2009 11:06 PM Quote from: Kristiantus on 19-05-2009 04:34 PM Quote from: quinzee4me on 19-05-2009 04:28 PM kris i hope favourtee is not refering to u sha cos i dont understand who is wearing pampers ohh abi na emmymyth? i no know wetin i do favourtee oooo....na pursue she just dey pursue me up and down.... even for dream sef.... ![]() ![]() ![]() favourtee! favourtee!! i go wound you. i dey tell you now. wetin now? me wear pampers. wear pampers say i be small baby abi i dey piss for body at my age ni... ![]()
| |||||
no mind her jo ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 20-05-2009 09:23 AM no mind her jo emmy see me see wahala o.. why favourtee dey tarsimi like this now...make me cum wear pampers. if motherhood dey hungry am, make she kuku ma by teddy bear or baby take dey practice how dem dey take wear pampers for pikin.
| |||||
or beta still,make she cum meet u make u bless her one tym so dat she go collect d dividend in 9months tym. ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 20-05-2009 09:41 AM or beta still,make she cum meet u make u bless her one tym so dat she go collect d dividend in 9months tym. ![]() ![]() ![]() mmba ga emmy...
| |||||
u dey fear? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 20-05-2009 03:53 PM u dey fear? i no fear. but mmba....
| |||||
u go enjoy her oh ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
lol....coba pikin o........hhehehehe Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-05-2009 09:27 AM Quote from: emmymth on 20-05-2009 09:23 AM no mind her jo emmy see me see wahala o.. why favourtee dey tarsimi like this now...make me cum wear pampers. if motherhood dey hungry am, make she kuku ma by teddy bear or baby take dey practice how dem dey take wear pampers for pikin. SHE FIT TAKE U PRATICE NOW;D..BUT I JUST DONT KNOW WATIN GO HAPPEN WHEN SHE WAN DO THE PRATICE..MAKE THE THING NO CON TURN ARROUND... ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 21-05-2009 12:20 AM Quote from: Kristiantus on 20-05-2009 09:27 AM Quote from: emmymth on 20-05-2009 09:23 AM no mind her jo emmy see me see wahala o.. why favourtee dey tarsimi like this now...make me cum wear pampers. if motherhood dey hungry am, make she kuku ma by teddy bear or baby take dey practice how dem dey take wear pampers for pikin. SHE FIT TAKE U PRATICE NOW;D..BUT I JUST DONT KNOW WATIN GO HAPPEN WHEN SHE WAN DO THE PRATICE..MAKE THE THING NO CON TURN ARROUND... ![]() ![]() and for the thing to turn around, na stand e go fit stand it won't turn around lia lia.....
| |||||
bad pikins ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
olorun maaje krist dont even try it with favourtee else u know its trouble with iphie ohh infact i didnt see this at all Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 21-05-2009 01:31 PM olorun maaje krist dont even try it with favourtee else u know its trouble with iphie ohh infact i didnt see this at all am not trying anything with favourtee.... trust me. ![]()
| |||||
ok Reply
| |||||
ironlady is here sup peeps n sup haterzz Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)