MR & MRS (Page 4)

Date: 09-01-2011 10:42 pm (14 years ago) | Author: Ekom Umoh
1 2 3 [4]
- Skypon2002 at 17-02-2011 11:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mugai4eva on 12-02-2011 07:55 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 12:52 PM
Quote from: mugai4eva on  9-02-2011 02:10 AM
Quote from: Skypon2002 on 15-01-2011 12:25 AM
Quote from: mugai4eva on 14-01-2011 06:24 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-01-2011 11:18 AM
him no dey chop good food na him make him body be like that
every time him go dey chop bread and tombo
i dey beta

u wer dey fight wit mad-man ova food 4 dustbin Grin Grin Grin

y ur body com be like this?
no be lack of good food?
WETIN DO U

U NEVA KISS PERSON B4

shebi u see say i dey kiss my babe
so y u com dey ask?
u gt babe Cheesy Cheesy Cheesy
yep Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 11:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mugai4eva at 17-02-2011 02:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jjdogara on 10-01-2011 04:08 PM
i am out
abey comot, na who wnt u
Posted: at 17-02-2011 02:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 17-02-2011 02:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 17-02-2011 11:56 AM
Quote from: mugai4eva on 12-02-2011 07:55 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 12:52 PM
Quote from: mugai4eva on  9-02-2011 02:10 AM
Quote from: Skypon2002 on 15-01-2011 12:25 AM
Quote from: mugai4eva on 14-01-2011 06:24 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-01-2011 11:18 AM
him no dey chop good food na him make him body be like that
every time him go dey chop bread and tombo
i dey beta

u wer dey fight wit mad-man ova food 4 dustbin Grin Grin Grin
[/quo

y ur body com be like this?
no be lack of good food?
WETIN DO U

U NEVA KISS PERSON B4

shebi u see say i dey kiss my babe
so y u com dey ask?
u gt babe Cheesy Cheesy Cheesy
yep Grin Grin
dose ur babe wer no sabi clean nyash
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 17-02-2011 02:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 19-02-2011 07:22 PM (14 years ago)
(m)
na u dey clean nyash for them? Angry Angry

Posted: at 19-02-2011 07:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mugai4eva at 25-02-2011 04:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 07:22 PM
na u dey clean nyash for them? Angry Angry
d persn wer u dey c, no b mi.

mk u go shine ur eyez wel wel
Posted: at 25-02-2011 04:23 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- miyen at 25-02-2011 02:39 PM (14 years ago)
(f)
how we go take guese, we follow u go the place? 
Posted: at 25-02-2011 02:39 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- omotoyosolabisi at 26-02-2011 02:01 PM (14 years ago)
(f)
fool in d house
Posted: at 26-02-2011 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 04:42 PM (14 years ago)
welcome  Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 04:42 PM (14 years ago) |
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions