belogh at 18-01-2011 12:44 PM (14 years ago) (m)
Look at him, or is it her, you come here always to laugh and you were sure to find something to laugh about....... now i command you laugh laugh laugh laugh for if you don't I will cry :'(
Post Reply
Posted: at 18-01-2011 12:44 PM (14 years ago) | Upcoming
coolandrea at 18-01-2011 12:57 PM (14 years ago) (f)
Dem dey come o...
Posted: at 18-01-2011 12:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Look at him, or is it her, you come here always to laugh and you were sure to find something to laugh about....... now i command you laugh laugh laugh laugh for if you don't I will cry :'(
broz, this kin thing no fit you at all...
mmcheew... i still dey ask dis question... shey na by force to post joke?
Posted: at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 18-01-2011 01:30 PM (14 years ago) (f)
D tin tire me o.. Wit d big agbada wey u wear, u no suppose dey post dis kind joke na..hmn Alhaji*
Posted: at 18-01-2011 01:30 PM (14 years ago) | Upcoming

the tin tire you?... wait oo.. shey no be wetin i dey think so?
Posted: at 18-01-2011 01:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 18-01-2011 01:36 PM (14 years ago) (f)
Hw e go b wetin u tink* na who go like 2 born ugly pikin?
Posted: at 18-01-2011 01:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply ademola78 at 18-01-2011 01:42 PM (14 years ago) (m)
Who be this na?
so na wetin all dis newbie want turn this forum to be dis?
Posted: at 18-01-2011 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply coolandrea at 18-01-2011 01:56 PM (14 years ago) (f)
U wey dey say newbie, where ur own joke?
Posted: at 18-01-2011 01:56 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Who be this na?
so na wetin all dis newbie want turn this forum to be dis?
adex... how body?
Posted: at 18-01-2011 02:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
Hw e go b wetin u tink* na who go like 2 born ugly pikin?
meaning?
shey no be say you dey take style yarb me?
Posted: at 18-01-2011 02:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 18-01-2011 02:32 PM (14 years ago) (f)
Wait o, na ur pikin dey dat pic abi u inherit d pic?
Posted: at 18-01-2011 02:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Wait o, na ur pikin dey dat pic abi u inherit d pic?
you say wetin?
well, as a christian wey no get bad thing for mind... i forgive you sha..
Posted: at 18-01-2011 02:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 18-01-2011 02:36 PM (14 years ago) (f)
Man of God, ans my question**
Posted: at 18-01-2011 02:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Man of God, ans my question**
see, me ma go rake you comot for ground oo..
Posted: at 18-01-2011 02:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 18-01-2011 02:49 PM (14 years ago) (f)
E don reach like dat? U no 4giv me again?
Posted: at 18-01-2011 02:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply belogh at 18-01-2011 03:07 PM (14 years ago) (m)
I will surely not cry i heard you laughing, laugh some more if not this time i will give you a sound slap..............
Posted: at 18-01-2011 03:07 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply ademola78 at 18-01-2011 03:20 PM (14 years ago) (m)
U wey dey say newbie, where ur own joke?
Ojuigo, u don do ur research well so?
Posted: at 18-01-2011 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
If u like cry bring out blood, i no go laff!! hissssss
@ademola, hw re u jare?
Posted: at 18-01-2011 03:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
I will surely not cry i heard you laughing, laugh some more if not this time i will give you a sound slap..............
i go suggest you give am dirty slap... the sound type fit no affect am well well...
Posted: at 18-01-2011 03:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply