Pointzero at 19-01-2011 12:00 PM (14 years ago) (m) This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo
Which kind of question b dat, dat question no b for my sophie oh den u go do wetin u suppose do now b/4 person go do d C of O
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago) (m) henchman wetin be ya own naaaaaaaa.. na u wey d guy dey wish happy wedlock???
Yes na, U no see say na under my post dat wan dey. Posted: at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago) (f) i wan pass abeg Posted: at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 12:05 PM (14 years ago) (m) This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo
Which kind of question b dat, dat question no b for my sophie oh den u go do wetin u suppose do now b/4 person go do d C of O TUFIAQUA!
If dem send u, go back go tell dem say dat guy too hot. Posted: at 19-01-2011 12:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 12:06 PM (14 years ago) (m) i wan pass abeg
Abeg pass, who want u here sef Posted: at 19-01-2011 12:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oyindabty at 19-01-2011 12:08 PM (14 years ago) (f) wetin be your own sef? @Henchmann Posted: at 19-01-2011 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bestheart at 19-01-2011 12:15 PM (14 years ago) (f) women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz
Amebo na who invite you.you of course My friend don already wish me good any where you from come holy ghost fire. Posted: at 19-01-2011 12:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
macgreat at 19-01-2011 12:16 PM (14 years ago) (m) Happy Birthday . . . May you celebrate your 10year anniversary smiling
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 19-01-2011 12:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 12:17 PM (14 years ago) (m) women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz
Amebo na who invite you.you of course My friend don already wish me good any where you from come holy ghost fire.eeeehhh chei..................................abeg hold ur fire oohh,i no wish u bad.........lolz
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 12:19 PM (14 years ago) (m) wetin happen na.. blessing.. na tru i talk oooooooo.. no be say i dey trip. bcos dis ya hmm mean sontin
Who ask u whether u dey trip or not, out of d abundance of the heart, d mouth speaketh Posted: at 19-01-2011 12:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 12:22 PM (14 years ago) (m) lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) wetin be your own sef? @Henchmann
I said ur CV not questions. Am still waiting oh, or does dis imply ua interested? Posted: at 19-01-2011 12:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bismack at 19-01-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 19-01-2011 12:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bismack at 19-01-2011 12:24 PM (14 years ago) (m) nice pics Posted: at 19-01-2011 12:24 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Peter_Ade at 19-01-2011 12:57 PM (14 years ago) (m) wetin be your own sef? @Henchmann
I said ur CV not questions. Am still waiting oh, or does dis imply ua interested? Henchman, which time u comot for bench eehnnnn Oya go back now b4 i ............ Posted: at 19-01-2011 12:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I rily like d dress! Happy married life, congrats! Posted: at 19-01-2011 12:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wow... congrats bro and happy married life Posted: at 19-01-2011 01:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pepesy at 19-01-2011 01:24 PM (14 years ago) (f) Am happy 4 u guys... happy married life Posted: at 19-01-2011 01:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SNYPER at 19-01-2011 01:42 PM (14 years ago) (m) wat is going on here dat i didn't know? Posted: at 19-01-2011 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simele at 19-01-2011 01:42 PM (14 years ago) (m) congrats Posted: at 19-01-2011 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |