#Gbagaun reply from florishlove to terry (Page 3)

Date: 26-01-2011 4:05 pm (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 [3] 4 5
- florish4love at 27-01-2011 05:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 27-01-2011 05:09 PM
God go settle the case for una.. abi I dey there when una dey walakolombo unaselves?
Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 05:38 PM
Quote from: bodeniyi on 27-01-2011 05:09 PM
God go settle the case for una.. abi I dey there when una dey walakolombo unaselves?
Grin Grin Grin Grin
i dey suspect say na you get the pikin sef cos u too don do for inside b4
Posted: at 27-01-2011 05:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-01-2011 05:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 27-01-2011 05:41 PM
y all of una dey call my lovely kristanus, ekun oko bisi liar Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
i rove you jaree... Kiss
Posted: at 27-01-2011 05:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 27-01-2011 05:49 PM (14 years ago)
(m)
for where i dey?Huh?Huh???  love parade 2011.. Grin

Posted: at 27-01-2011 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-01-2011 05:51 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee....
@river: that remindz me... skypon nko?.
Posted: at 27-01-2011 05:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 27-01-2011 06:01 PM (14 years ago)
(f)
@kris, skypon is still on detention
Posted: at 27-01-2011 06:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-01-2011 06:13 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheheheeeee.
i no believe that one o..
Posted: at 27-01-2011 06:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 28-01-2011 06:30 AM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 28-01-2011 06:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 28-01-2011 09:12 AM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 28-01-2011 09:12 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 28-01-2011 10:34 AM (14 years ago)
(f)
..
Posted: at 28-01-2011 10:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 28-01-2011 10:50 AM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 28-01-2011 10:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 28-01-2011 10:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 27-01-2011 05:44 PM
Quote from: bodeniyi on 27-01-2011 05:09 PM
God go settle the case for una.. abi I dey there when una dey walakolombo unaselves?
Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 05:38 PM
Quote from: bodeniyi on 27-01-2011 05:09 PM
God go settle the case for una.. abi I dey there when una dey walakolombo unaselves?
Grin Grin Grin Grin
i dey suspect say na you get the pikin sef cos u too don do for inside b4
Meeee.. no implicate me ooo.. na Omotoyosi own I don do before she no get belle.. so no talk shit
Posted: at 28-01-2011 10:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-01-2011 04:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 26-01-2011 04:05 PM
LETTER FROM FLORISHLOVE TO TERRYWORLD. Dear Terry, the thing we are does the last time are take effectiveness. I told you to use preventiveness but instead you choose sweetness, right now conceive is in me. Mother cry, father annoyance. So come quickly or I dies. Thanks Florishlove!

omo
this one bad oooo
@florish, u see ur self?
the other time u dey yab terry say him no sabi write luv letter
now u see wetin u write? Grin Grin Grin


@bode, good job jare

Posted: at 29-01-2011 04:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-01-2011 04:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: DaCutest on 26-01-2011 04:52 PM
Quote from: bodeniyi on 26-01-2011 04:05 PM
LETTER FROM FLORISHLOVE TO TERRYWORLD. Dear Terry, the thing we are does the last time are take effectiveness. I told you to use preventiveness but instead you choose sweetness, right now conceive is in me. Mother cry, father annoyance. So come quickly or I dies. Thanks Florishlove!
y u dey abuse florish.....u dey craze
bring ur yansh make i spank u

u sure say u wan spank or u wan feel the nyash? Grin Grin

Posted: at 29-01-2011 04:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-01-2011 04:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 05:51 PM
heheheheheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee....
@river: that remindz me... skypon nko?.

@kris
i just dey feel una for here

anyway i don show Grin Grin

Posted: at 29-01-2011 04:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-01-2011 04:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 27-01-2011 06:01 PM
@kris, skypon is still on detention

 Grin Grin Grin Grin
no fall my hand nah?
who get the mind to detain me?
abi fear no dey catch am? Grin

Posted: at 29-01-2011 04:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-01-2011 04:47 PM (14 years ago)
(f)
@bodeniyi, which kin talk be dat Huh?Huh?Huh?? after wey u promise me say u go kip am as secret, u con dey expose am. if kris hear nko?Huh?Huh???
Posted: at 29-01-2011 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-01-2011 04:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 06:13 PM
heheheheheheheheheheeeee.
i no believe that one o..
i trust u jare
who wan detain me
i be ahua oooo Grin Grin

Posted: at 29-01-2011 04:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bodeniyi at 29-01-2011 05:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-01-2011 04:47 PM
@bodeniyi, which kin talk be dat Huh?Huh?Huh?? after wey u promise me say u go kip am as secret, u con dey expose am. if kris hear nko?Huh?Huh???
If him hear.. wetin him wan do.. shey him self don walankolombo you ni.. abi him be mugun wey dey fall in love currently.. tell am... you belong to me.. as in we belong to eachother.. I rove you and you rove me too.. no room for 3rd party...
Posted: at 29-01-2011 05:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 05:11 PM (14 years ago)
(m)
aaaah
bode u wan let toyoso break kris heart ooooo
kris no go happy Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 05:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 30-01-2011 05:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 05:51 PM
heheheheheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee....
@river: that remindz me... skypon nko?.

skypon dey ashawo house..hahahaha Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5

Featured Discussions