bode u wan let toyoso break kris heart ooooo
kris no go happy



Posted: at | |
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 05:11 PM aaaah heart wey don dey in pieces already... nothing to break inside againbode u wan let toyoso break kris heart ooooo kris no go happy ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 05:19 PM Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 05:51 PM heheheheheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee.... @river: that remindz me... skypon nko?. skypon dey ashawo house..hahahaha ![]() ![]() tufiakwa me? ashawo? God forbid bad thing ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bodeniyi on 30-01-2011 06:49 PM Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 05:11 PM aaaah heart wey don dey in pieces already... nothing to break inside againbode u wan let toyoso break kris heart ooooo kris no go happy ![]() ![]() ![]() yea! yea!! yea!!! kris what do u have to say toyoso don fall ur hand? :'( :'( :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
una gud faternoon ooo... Replywetin i do una again? ![]()
| |||||
u no do us anything oooo Replyu are welcomed come follow me chop buns and pure-water ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-01-2011 05:46 PM Quote from: bodeniyi on 26-01-2011 05:36 PM Quote from: DaCutest on 26-01-2011 05:34 PM i bet say u dey yaba left dey relax Why wouldnt you know, you were discharged yesterday.. i'll be out today.. aint that good news enough for a fellow inmate???![]() thatz what am talking about.... moooorrreeeeeeee plssszzzzzzz... ![]()
| |||||
Quote from: add12 on 31-01-2011 06:24 PM Quote from: Kristiantus on 26-01-2011 05:46 PM Quote from: bodeniyi on 26-01-2011 05:36 PM Quote from: DaCutest on 26-01-2011 05:34 PM i bet say u dey yaba left dey relax Why wouldnt you know, you were discharged yesterday.. i'll be out today.. aint that good news enough for a fellow inmate???![]() thatz what am talking about.... moooorrreeeeeeee plssszzzzzzz... ![]() ![]() how you dey now?... oga don nko.
| |||||
i no see am ooo him no give me him number ,give me ya oun. Reply
| |||||
my oun nah 08080536178 Reply
| |||||
Quote from: add12 on 31-01-2011 06:30 PM i no see am ooo him no give me him number ,give me ya oun. i don send am to you... check your mail.
| |||||
Quote from: add12 on 31-01-2011 06:32 PM my oun nah 08080536178 huh? ![]() why you come drop am for here... you want make dem kidnap you? ![]()
| |||||
ohhh i beg ooooh na only me my mama born ooooooo Reply
| |||||
Quote from: add12 on 31-01-2011 06:35 PM ohhh i beg ooooh na only me my mama born ooooooo if you sabi wetin good for you... make you clean that your number comot from there now now b4 dem come ooo...
| |||||
haw i go do am ooo i no now am helep me Reply
| |||||
see you too...... na ebi terry way you get like this....... na ebi your wahala Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 31-01-2011 06:34 PM Quote from: add12 on 31-01-2011 06:32 PM my oun nah 08080536178 huh? ![]() why you come drop am for here... you want make dem kidnap you? ![]() hahahahahahahaa i don dey track the guy already ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: add12 on 31-01-2011 06:35 PM ohhh i beg ooooh na only me my mama born ooooooo no worry, after i kidnap u finish, ur mama go born again ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bodeniyi on 26-01-2011 04:05 PM LETTER FROM FLORISHLOVE TO TERRYWORLD. Dear Terry, the thing we are does the last time are take effectiveness. I told you to use preventiveness but instead you choose sweetness, right now conceive is in me. Mother cry, father annoyance. So come quickly or I dies. Thanks Florishlove! na wao, na your babe??
| |||||
![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)