Amebo, abeg waka pass!
shuoooo see me ooo...na who be dis sef? Sweet pie! ignore him/her abeg, make i sing 9ice for am, you hie? aiight chicken pie Posted: at 28-01-2011 04:45 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo Posted: at 28-01-2011 04:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 28-01-2011 04:49 PM (14 years ago) (m) OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo Thanks Jare, na jealousy dey worry her, ntooor Posted: at 28-01-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 05:03 PM (14 years ago) (f) OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo AAH JAH !! THAT OLD CARGO BE UR SWEET HEART I NO WANT AM SO I PASS
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 05:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 05:04 PM (14 years ago) (f) OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo Thanks Jare, na jealousy dey worry her, ntooor  WETIN DEY WORRY WHO  ABI BURUKUTU N' DAWA DAWA DON DEY SHAKE
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 05:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kinkino at 28-01-2011 05:08 PM (14 years ago) (f) dat was past tense i think Posted: at 28-01-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 28-01-2011 05:19 PM (14 years ago) (m) OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo AAH JAH !! THAT OLD CARGO BE UR SWEET HEART I NO WANT AM SO I PASS Thank you new cargo, more grease to ur elbow, monkey no fine im mama like am, you hie? Posted: at 28-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo AAH JAH !! THAT OLD CARGO BE UR SWEET HEART I NO WANT AM SO I PASS Carry go jo Posted: at 28-01-2011 05:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo Thanks Jare, na jealousy dey worry her, ntooor  Posted: at 28-01-2011 05:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
OLUMBA YU DON CARRY COME
Wetin i carry come naaaah nne? YU NO SEE D GRAMMATIC ERROR YU DROP THAT SIDE HUH Come wetin concern you, concern ma honey pie post huh? amebo AAH JAH !! THAT OLD CARGO BE UR SWEET HEART I NO WANT AM SO I PASS Thank you new cargo, more grease to ur elbow, monkey no fine im mama like am, you hie? Gbam! Posted: at 28-01-2011 05:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 05:36 PM (14 years ago) (f) ANODA GBAM GBAM
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 05:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbam Gbam Gbam Posted: at 28-01-2011 05:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Ikebe..Sobeit...Olu...and Co talk to you guys tomorrow...am outta hie....byeeeeeeeeeeeeeeeee Posted: at 28-01-2011 05:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 05:46 PM (14 years ago) (f) bye lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 05:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 06:34 PM (14 years ago) (f) IKE DI GI BU NWANYI IKEBE. Posted: at 28-01-2011 06:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 08:27 PM (14 years ago) (f) ONWERE OTU OSIRI DIRI GI.............LADY T
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 08:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
thank GOD for them Posted: at 28-01-2011 08:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa o. Trouble r coming in Posted: at 28-01-2011 08:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
from were? Posted: at 28-01-2011 08:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jendorski at 4-02-2011 06:28 PM (14 years ago) (m) god i will like to be im ur ssssssssssshoes Posted: at 4-02-2011 06:28 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |