im neww help meeeee (Page 3)

Date: 28-01-2011 8:15 pm (14 years ago) | Author: Stylone Farid
1 2 [3]
- kani_mendez at 2-02-2011 08:41 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:33 AM
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:25 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:51 PM
na shanagar!!!!!!!!!!!!!
Shanagar nah English. The correct thing is Shalangar lolz ... The kind one wey dey ur backyard

how you no go no the correct word ?
no you your people create am?
and e dey inside your room Grin Grin Grin

lolz ... see ur mouth, like elephant pu**y lolz ... my man
Posted: at 2-02-2011 08:41 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 2-02-2011 08:42 AM (14 years ago)
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 08:38 AM
Who be dem?

na you no.
Posted: at 2-02-2011 08:42 AM (14 years ago) |
Reply
- at 2-02-2011 08:45 AM (14 years ago)
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:41 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:33 AM
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:25 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:51 PM
na shanagar!!!!!!!!!!!!!
Shanagar nah English. The correct thing is Shalangar lolz ... The kind one wey dey ur backyard

how you no go no the correct word ?
no you your people create am?
and e dey inside your room Grin Grin Grin

lolz ... see ur mouth, like elephant pu**y lolz ... my man

my man you don go far,you even no elephant pu**y?
na waooooo am sure na elephant you dey do Grin Grin Grin
Posted: at 2-02-2011 08:45 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 08:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:36 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 08:30 AM
U no knw say na barrack emejuru 4 grow.. E no sabi english na..

dem don wake you up abi?
 Grin Grin Grin


no mind am
she never even brush her teeth, she come enter forum come dey make noise Angry Angry Angry

Posted: at 2-02-2011 08:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 08:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 08:38 AM
Who be dem?

ur b/f nah Grin

Posted: at 2-02-2011 08:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 08:58 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:45 AM
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:41 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:33 AM
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:25 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:51 PM
na shanagar!!!!!!!!!!!!!
Shanagar nah English. The correct thing is Shalangar lolz ... The kind one wey dey ur backyard

how you no go no the correct word ?
no you your people create am?
and e dey inside your room Grin Grin Grin

lolz ... see ur mouth, like elephant pu**y lolz ... my man

my man you don go far,you even no elephant pu**y?
na waooooo am sure na elephant you dey do Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
elephant go kill am oooooo
na him go tire

Posted: at 2-02-2011 08:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolandrea at 2-02-2011 09:02 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 08:54 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:36 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 08:30 AM
U no knw say na barrack emejuru 4 grow.. E no sabi english na..

dem don wake you up abi?
 Grin Grin Grin


no mind am
she never even brush her teeth, she come enter forum come dey make noise Angry Angry Angry
How i go brush my teeth wen i kiss 4 nite,..
Posted: at 2-02-2011 09:02 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 2-02-2011 09:03 AM (14 years ago)
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 08:58 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:45 AM
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:41 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:33 AM
Quote from: kani_mendez on  2-02-2011 08:25 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:51 PM
na shanagar!!!!!!!!!!!!!
Shanagar nah English. The correct thing is Shalangar lolz ... The kind one wey dey ur backyard

how you no go no the correct word ?
no you your people create am?
and e dey inside your room Grin Grin Grin

lolz ... see ur mouth, like elephant pu**y lolz ... my man

my man you don go far,you even no elephant pu**y?
na waooooo am sure na elephant you dey do Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
elephant go kill am oooooo
na him go tire

no be wan dead na,if him no want ,why him dey go do with elephant?
Posted: at 2-02-2011 09:03 AM (14 years ago) |
Reply
- at 2-02-2011 09:06 AM (14 years ago)
no be wan dead na,if him no want ,why him dey go do with elephant?


na him wan dead,if him no want ,him for no dey look after elephant thing.
Posted: at 2-02-2011 09:06 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 09:07 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:02 AM
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 08:54 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 08:36 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 08:30 AM
U no knw say na barrack emejuru 4 grow.. E no sabi english na..

dem don wake you up abi?
 Grin Grin Grin


no mind am
she never even brush her teeth, she come enter forum come dey make noise Angry Angry Angry
How i go brush my teeth wen i kiss 4 nite,..

 Grin Grin Grin Grin
who u kiss? Shocked Shocked

Posted: at 2-02-2011 09:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 09:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:06 AM
no be wan dead na,if him no want ,why him dey go do with elephant?


na him wan dead,if him no want ,him for no dey look after elephant thing.

 Grin Grin Grin Grin
abeg make u go advice am
cos elephant go kill am oooo

Posted: at 2-02-2011 09:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolandrea at 2-02-2011 09:12 AM (14 years ago)
(f)
U just dey ask me question like say i b small pikin... If u wnt make i tel u, bribe me wit kiss...
Posted: at 2-02-2011 09:12 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 2-02-2011 09:16 AM (14 years ago)
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 09:09 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:06 AM
no be wan dead na,if him no want ,why him dey go do with elephant?


na him wan dead,if him no want ,him for no dey look after elephant thing.

 Grin Grin Grin Grin
abeg make u go advice am
cos elephant go kill am oooo

oboy you want make me go advice elephant man?
why you no go? Grin Grin
Posted: at 2-02-2011 09:16 AM (14 years ago) |
Reply
- nellkiss at 2-02-2011 01:05 PM (14 years ago)
(f)
ok na
Posted: at 2-02-2011 01:05 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:12 AM
U just dey ask me question like say i b small pikin... If u wnt make i tel u, bribe me wit kiss...

 Huh? Huh? Huh?
if u want make i kiss u, u better tell me now make i give u
no be say u go deey take style dey tell me Grin Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 11:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:16 AM
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 09:09 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:06 AM
no be wan dead na,if him no want ,why him dey go do with elephant?


na him wan dead,if him no want ,him for no dey look after elephant thing.

 Grin Grin Grin Grin
abeg make u go advice am
cos elephant go kill am oooo

oboy you want make me go advice elephant man?
why you no go? Grin Grin
Shocked Shocked Shocked Shocked
u want make elephant match me for my leg?

Posted: at 2-02-2011 11:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kingtonbrown at 4-02-2011 02:42 PM (14 years ago)
(m)
pikin no worry, na road dem de show you.
Posted: at 4-02-2011 02:42 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- olooworlay at 4-02-2011 04:59 PM (14 years ago)
(m)
u dey provoke o. u 4 just tell d small boy hw d tin b, u try say u tell am hw e b, but dis 1 wey u tell am say if im no sabi, make im commot here na im dey tire me.
Posted: at 4-02-2011 04:59 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions