Heyyyyyyyyy ladies oh ladies (Page 4)

Date: 05-02-2011 7:25 pm (14 years ago) | Author: Mumuni Samandi
1 2 3 [4]
- Skypon2002 at 9-02-2011 04:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 02:47 PM
wait makedem put am naw so u go knw Grin

 Sad Sad
no be for me dem go put am ooooo Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 04:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 04:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  9-02-2011 04:18 PM
she just dey pass ,
she no get comment Grin Grin

as usual nah Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 04:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 9-02-2011 04:59 PM (14 years ago)
(m)
yes o ..gree 4 who sef? Huh?
Posted: at 9-02-2011 04:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-02-2011 05:06 PM (14 years ago)
to repent
Posted: at 9-02-2011 05:06 PM (14 years ago) |
Reply
- terryworld at 9-02-2011 05:13 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 9-02-2011 05:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bikman at 9-02-2011 05:22 PM (14 years ago)
(m)
i support u guy.
Posted: at 9-02-2011 05:22 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- at 10-02-2011 12:29 AM (14 years ago)
Quote from: bikman on  9-02-2011 05:22 PM
i support u guy.

very good Grin
Posted: at 10-02-2011 12:29 AM (14 years ago) |
Reply
- mrvoue at 10-02-2011 07:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 04:58 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 02:47 PM
wait makedem put am naw so u go knw Grin

 Sad Sad
no be for me dem go put am ooooo Grin Grin
who else? abi u get candidate?
Posted: at 10-02-2011 07:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- belogh at 10-02-2011 05:04 PM (14 years ago)
(m)
So this small yeye thing I come put here make I test you way you all they rush post commend like this. Keep on
Posted: at 10-02-2011 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 10-02-2011 10:27 PM (14 years ago)
(f)
hmmn....
Posted: at 10-02-2011 10:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 10-02-2011 10:31 PM (14 years ago)
hummm the poster think say he get mind,
but he don kolo Grin Grin
Posted: at 10-02-2011 10:31 PM (14 years ago) |
Reply
- giftmurphy at 10-02-2011 10:54 PM (14 years ago)
(f)
hmmn
Posted: at 10-02-2011 10:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- belogh at 10-02-2011 11:50 PM (14 years ago)
(m)
I kolo but I think say Kolo good pass your yeye
Posted: at 10-02-2011 11:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 10-02-2011 11:52 PM (14 years ago)
ok Wink
Posted: at 10-02-2011 11:52 PM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 11-02-2011 01:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 07:15 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 04:58 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 02:47 PM
wait makedem put am naw so u go knw Grin

 Sad Sad
no be for me dem go put am ooooo Grin Grin
who else? abi u get candidate?

u suppose know ur candidates nah

Posted: at 11-02-2011 01:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 11-02-2011 01:58 AM (14 years ago)
Quote from: belogh on 10-02-2011 11:50 PM
I kolo but I think say Kolo good pass your yeye


na you i dey yeye ,so e good pass your .....no make me scatter your kolo oooo,
ok stop koloing ,i dey pray for you make your kolo head turn to correct head,
no kolo and yeye your self again ahhh Grin Grin Grin
Posted: at 11-02-2011 01:58 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 11-02-2011 02:58 AM (14 years ago)
(m)
this poster on sufer for ur hand ooooo Grin Grin

Posted: at 11-02-2011 02:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 11-02-2011 07:49 AM (14 years ago)
(m)
okok

Posted: at 11-02-2011 07:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions