
Posted: at | |
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 16-03-2014 11:05 AM dat boy know everything..d only thing wey he no kno be say ur craze senior him own craze and the last time I check I no be ur fada..na ajanni be zeigbo be ur fada so u fit say na im father for d craze and na im be say he still never know anything cos wen craze first enter ur head in 2010 b4 zeigbo n ajanni con borrow am for ur hand in 2012 wey dey no won return amNa u and aalladinn go fight in 2013 and i remember say u told am say if una win the battle u go carry 70% from the madness say im go manage 30% and e no argue cause he accepted u as his fada in craze na in make am no folo u argue. EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 18-03-2014 06:51 PM and na im be say he still never know anything cos wen craze first enter ur head in 2010 b4 zeigbo n ajanni con borrow am for ur hand in 2012 wey dey no won return am Na u and aalladinn go fight in 2013 and i remember say u told am say if una win the battle u go carry 70% from the madness say im go manage 30% and e no argue cause he accepted u as his fada in craze na in make am no folo u argue. chaii.....abeg who understand wetin dis mad man dey talk hia make him interpret to me.....o boy I be wan mad b4 ooo,,but I see the level of ur madness finish na den I refuse say I no go mad for dis life Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() Zeigbo no vex say i came to ur house con tif all this herb for ur back ![]() Na jossy ur uncle i won use am cure EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
so dis ur madness carry u enter zeigbo shrine go tif abi......he go give u life time madness I swear ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Hmmm una matter don tire me Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
no be only u...e don tire me too....hw the kolo man get mind enter ur shrine come dey tif the concurssion wey u dey use to treat his mental condition?.....na im be say he no wan cure again be dat....he dey resell am to one fake native doctor Aalladinn seven keys to power....make take stock and know oda things wey dey loss cuz dem go pay for ram...wetin sef ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i knw ur problem Reply![]() na scarcity of sex dey worry u / if u ni c any girls around , make u go phyuk zeigbo for hin shrine na ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 18-03-2014 06:37 PM Thunder fire u as u dey wait so u sef don get juju wey u dey send thunder ba? ![]()
| |||||
if zeigbo no take dis two armed rats show example den I go know say him be fake juju man ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Jossy oya give me the name of the people wey u want make i kill for u sharp sharp Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Aalladinn & Expert...make sure u kip dia heads for ur shrine ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Ok no wahala just go bring the Bosom of a lizard and fowl tenis den u naked waka for inside market for 7days. Den u wait for their obituary announcement Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Ok no wahala just go bring the Bosom of a lizard and fowl tenis den u naked waka for inside market for 7days. Den u wait for their obituary announcement Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
thunder fire u Reply
| |||||
Quote from: zeigbo on 23-03-2014 01:19 PM Ok no wahala just go bring the Bosom of a lizard and fowl tenis den u naked waka for inside market for 7days. Den u wait for their obituary announcement ![]() task completed....see lizard and take the Bosom ....make u also choose the fowl wey u like and take the tenis Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hmmmmmmmmm Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Can somebody pls tell me what is happening here ReplyCos ano understand anyfin as e dey go ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
dem dey plan to kill u Reply
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos