Posted: at | |
| |||||
are u saying Terry na otondo? this na war u dey find o Reply
| |||||
huh Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hope sey no b ur baka terry see wey he faint o? Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 11-02-2011 11:47 AM huh nne... imagine the accusation... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @poster: you dey mad ooo.. ![]()
| |||||
Are you Terry's lawyer, then give a week-end slap to all the others who read and did not post a commend for me...i beg Reply
| |||||
@mrvoue, shey na me u dey ask abi who Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Terry sorry oooooooo and hear say you are not the one, i am now looking for the right guy who had this imagination...so Terry don't vex me i beg u no be the one Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 11-02-2011 12:04 PM @mrvoue, shey na me u dey ask abi who no b u o..na ur baka i dey ask ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
posta makachukwu u yeye Replyu drink acid?abi u chop fried cement? A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
@mrvoue if u sef c am u go faint Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Terry you be man, you no go fit faint na ebi joke now.... heheheheheheheheheheheheheheheheheheheeh Terry na you be my mentor Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 11-02-2011 12:10 PM @mrvoue if u sef c am u go faint huh?.. ![]() ![]() ![]() @mrvoue: if you do mistake carry your eyez go there near there ehn... na blindness i go take swear for you... ![]()
| |||||
Quote from: belogh on 11-02-2011 12:17 PM Terry you be man, you no go fit faint na ebi joke now.... heheheheheheheheheheheheheheheheheheheeh Terry na you be my mentor this man sef... ![]() so na mouth you just dey make since... e wu onye eberibe true.... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-02-2011 12:24 PM Quote from: omotoyosolabisi on 11-02-2011 12:10 PM @mrvoue if u sef c am u go faint huh?.. ![]() ![]() ![]() @mrvoue: if you do mistake carry your eyez go there near there ehn... na blindness i go take swear for you... ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 12:29 PM Quote from: Kristiantus on 11-02-2011 12:24 PM Quote from: omotoyosolabisi on 11-02-2011 12:10 PM @mrvoue if u sef c am u go faint huh?.. ![]() ![]() ![]() @mrvoue: if you do mistake carry your eyez go there near there ehn... na blindness i go take swear for you... ![]() ![]()
| |||||
na u b the caretaker? Reply
| |||||
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 12:33 PM na u b the caretaker? owner you mean? ![]()
| |||||
share am small naw Reply![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)