at 1-03-2011 06:18 PM (14 years ago) why are Huh? i say only you can talk, no shop up for you, but no talk too much or..................... at deffney Posted: at 1-03-2011 06:18 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:21 PM (14 years ago) (f) why are Huh? i say only you can talk, no shop up for you, but no talk too much or..................... at deffney
or what? i no fear ooo make u talk but not too much..or........
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:21 PM (14 years ago) good dt u asked  i was wondering too make una look as dem mouth be, e bi like say una don chop stolen fowl,  no na raw fried cat meat we chop hw ya syd na? come follow us chop b4 we finish am  make una dey chop dey gooooooooo, chop dey go, i go come wen una chop finish, den i go collect my own from una body  see urself ha! i go cut dat thing! If you cut that thing , meaning nothing for your thing again, i go lock your thing be that forever ni.  wetin u go do...even u lock it w/ cement it will open by herself..  i go put transformer inside, electrify inside, electrocution await any trespasser Posted: at 1-03-2011 06:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 01:34 AM (14 years ago) (m) Reply |
Deffney at 2-03-2011 01:43 AM (14 years ago) (f) good dt u asked  i was wondering too make una look as dem mouth be, e bi like say una don chop stolen fowl,  no na raw fried cat meat we chop hw ya syd na? come follow us chop b4 we finish am  make una dey chop dey gooooooooo, chop dey go, i go come wen una chop finish, den i go collect my own from una body  see urself ha! i go cut dat thing! If you cut that thing , meaning nothing for your thing again, i go lock your thing be that forever ni.  wetin u go do...even u lock it w/ cement it will open by herself..  i go put transformer inside, electrify inside, electrocution await any trespasser  u dey craze oooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 01:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 02:20 AM (14 years ago) (m) Reply |
Deffney at 2-03-2011 02:26 AM (14 years ago) (f) and your lips sealed here...wetin happen? u dey ok?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 02:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 02:29 AM (14 years ago) (m) i need one tuch and Posted: at 2-03-2011 02:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 2-03-2011 02:31 AM (14 years ago) (f)  ah ah u no get one from here... commot here, enter streets, im sure u can get one!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 02:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 02:37 AM (14 years ago) (m) Reply |
Deffney at 2-03-2011 02:59 AM (14 years ago) (f) no wahala na if u go touch am... touching not a problem na... i go send you a robot touch u well well na dis one made in Japan...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 02:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 03:02 AM (14 years ago) (m) Hmmmm! this robot tuch na wa ooooo! abeg i no need am again, make i manage ma self Posted: at 2-03-2011 03:02 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 2-03-2011 03:06 AM (14 years ago) (f) Hmmmm! this robot tuch na wa ooooo! abeg i no need am again, make i manage ma self  [/quote beta!  u no know i invented dis robot for all guys who love touching? na dis one na beta rather than human na.. many wahala dey if na human touch 
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 03:06 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 03:11 AM (14 years ago) (m) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 2-03-2011 03:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 2-03-2011 03:14 AM (14 years ago) (f) u dey cry again?  make i giv u cow skin to wipe ur tears...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 03:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 03:19 AM (14 years ago) (m) no give me crocodile skin make i take wipe ma tears cow skin is too soft Posted: at 2-03-2011 03:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 2-03-2011 03:25 AM (14 years ago) (f) ok na...make u manage urself ok?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 03:25 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 03:26 AM (14 years ago) (m) Reply |
Deffney at 2-03-2011 03:29 AM (14 years ago) (f) wetin huh!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 2-03-2011 03:29 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 03:35 AM (14 years ago) (m) Reply |