xavexdo5 at 24-02-2011 10:57 AM (14 years ago) (m) e don teeh since wen dat one stop na hope say dem wear napkin 4 u b4 u sleep Posted: at 24-02-2011 10:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 11:13 AM (14 years ago) (m) zavados you don wake? hope you no pis for bed?
u dey ask? infact he don soak hin pillow with saliva. Posted: at 24-02-2011 11:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 11:14 AM (14 years ago) (m) be like sey i go need that stapler now now...u b just2worwor Posted: at 24-02-2011 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 11:16 AM (14 years ago) (m) @mrvoue something dey worry ya head wetin concern you self If u know sabi wetin u go post to turn addict na it make u come dey talk rubbish 4 my post so??
Oya delete commot for here before I delete you for dis forum abi u no know say na me be just2sexy second Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin your face too worwor to be 2sexy  u look like she goat   abeg God no go let u kill me wt lafta Posted: at 24-02-2011 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 24-02-2011 12:25 PM (14 years ago) (m) zavados you don wake? hope you no pis for bed? u dey ask? infact he don soak hin pillow with saliva. Grin
no wonder here pis pis. Posted: at 24-02-2011 12:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 26-02-2011 02:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 26-02-2011 02:38 PM (14 years ago) (m) posted b4 b4 Posted: at 26-02-2011 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 26-02-2011 04:30 PM (14 years ago) ok Posted: at 26-02-2011 04:30 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 26-02-2011 06:47 PM (14 years ago) (m) posted b4 b4 wot of posted b5 b5? Posted: at 26-02-2011 06:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 26-02-2011 10:21 PM (14 years ago) what of pb6 b6 Posted: at 26-02-2011 10:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 26-02-2011 10:22 PM (14 years ago) (m) mek am 100 Posted: at 26-02-2011 10:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 26-02-2011 10:25 PM (14 years ago) 100 ,i go sleep now, i dey travel to north of Germany 2morow, good night broda. Posted: at 26-02-2011 10:25 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 26-02-2011 10:39 PM (14 years ago) (m) 100 ,i go sleep now, i dey travel to north of Germany 2morow, good night broda.
ok brother sleep well and gud luck.wen are you going to 9ja? because me i go like enter 9ja by june pirod! Posted: at 26-02-2011 10:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 01:42 AM (14 years ago) 100 ,i go sleep now, i dey travel to north of Germany 2morow, good night broda.
ok brother sleep well and gud luck.wen are you going to 9ja? because me i go like enter 9ja by june pirod!ooboy i just see this now,man na kempten for south i end up, my guys tell me north but dey surprise me,we go snowboarding that area, anyway i may enter 9ja April ,lets see Posted: at 1-03-2011 01:42 AM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 02:19 AM (14 years ago) (m) 100 ,i go sleep now, i dey travel to north of Germany 2morow, good night broda. ok brother sleep well and gud luck.wen are you going to 9ja? because me i go like enter 9ja by june pirod!
ooboy i just see this now,man na kempten for south i end up, my guys tell me north but dey surprise me,we go snowboarding that area, anyway i may enter 9ja April ,lets see
great...no lele we go see then, i hope so Posted: at 2-03-2011 02:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 2-03-2011 03:03 PM (14 years ago) Sure ,i also hope so Posted: at 2-03-2011 03:03 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 03:14 PM (14 years ago) (m) good day bro! how are you doing today? Posted: at 2-03-2011 03:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 2-03-2011 03:17 PM (14 years ago) am good bro ,am sure you are good too. Posted: at 2-03-2011 03:17 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 2-03-2011 05:01 PM (14 years ago) (m) sure Posted: at 2-03-2011 05:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sullyman at 2-03-2011 05:19 PM (14 years ago) (m) Am having fun here but watch for my pose Posted: at 2-03-2011 05:19 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |