Treasure2 at 2-03-2011 03:23 PM (14 years ago) (f) hmm @Violetvera i can see love in the air  u r trying to hook up with dirtykid..DIPLO will fight you oo hehe U two dey see for here, close ur eye small Posted: at 2-03-2011 03:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 2-03-2011 03:26 PM (14 years ago) (f) Am very sorry ya'all...i replied her out of annoyance Flymama...a don tell you b4 sey make you manage am now.....you can change him u know Love you all and happy married life to flymama&Dafe once again, what a perfect match LOL.Abi NPs shey i lie? ...plz do invite me to your wedding[/color]
***dancing*** Posted: at 2-03-2011 03:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 2-03-2011 03:31 PM (14 years ago) (f) where is dat voilet....hey come back here and gimme a match too b4 i go snatch sombody own for here ooo..... Posted: at 2-03-2011 03:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg snatch my own Posted: at 2-03-2011 03:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 2-03-2011 03:41 PM (14 years ago) (f) Reply |
kebella at 2-03-2011 03:42 PM (14 years ago) (f) Reply |
who wan snatch dis dafe from me abeg oooo i set my eye on sombody else Posted: at 2-03-2011 03:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 2-03-2011 03:44 PM (14 years ago) (f) abeg snatch my own
tufiakwa!! u want me to turn to PDS woman....God forbid buh i was thinking that KB finest Posted: at 2-03-2011 03:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 2-03-2011 03:45 PM (14 years ago) (f) KB i no undastand u, is time for us to work togeda...u no wan make finest take diplo now??
Violet,,, i no gree oooo i no go marry am....abeg choose sombody else na God i take beg u
pls carry ur PDS man go jare
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-03-2011 03:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
abeg snatch my own
hahahahahahaha Posted: at 2-03-2011 03:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 2-03-2011 03:46 PM (14 years ago) (f) abeg snatch my own
tufiakwa!! u want me to turn to PDS woman....God forbid buh i was thinking that KB finestyu think yu can eat my fish n' go free huh..........even a bite of it d bine wil hook ur neck 
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-03-2011 03:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Snatcher of the highest order. Posted: at 2-03-2011 03:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 2-03-2011 03:48 PM (14 years ago) (f) KB i no undastand u, is time for us to work togeda...u no wan make finest take diplo now??
Violet,,, i no gree oooo i no go marry am....abeg choose sombody else na God i take beg u
mayb yu n kebella fit swap. btw- who is william? na arrange marriage i get? I noe even noe my hubby to be William come show yur face i no need any swap........she can swap with missy not me
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-03-2011 03:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 2-03-2011 03:48 PM (14 years ago) (m) hmm @Violetvera i can see love in the air  u r trying to hook up with dirtykid..DIPLO will fight you oo hehe U two dey see for here, close ur eye small na lie..its made for seeing Posted: at 2-03-2011 03:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ ble ble if u help me get rid of dafe i go help u snatch finest
@ KB if u help me get rid of dafe i go get rid of Miss B for u
@ Miss B, na so u wan laff Posted: at 2-03-2011 03:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
who wan snatch dis dafe from me abeg oooo i set my eye on sombody else
Ehn ehn na who be dat? I op is not media Posted: at 2-03-2011 03:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 2-03-2011 03:49 PM (14 years ago) (f) who wan snatch dis dafe from me abeg oooo i set my eye on sombody else
wif PDS man....i go turn to Rev. sis one way Posted: at 2-03-2011 03:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg snatch my own
tufiakwa!! u want me to turn to PDS woman....God forbid buh i was thinking that KB finest hehehehehehehehe...Gbam! Posted: at 2-03-2011 03:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
cyndi3 at 2-03-2011 03:49 PM (14 years ago) (f) Hm..so guys are now on sale Posted: at 2-03-2011 03:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 2-03-2011 03:50 PM (14 years ago) (f) @Chiglamour, na so I see am o, my cous KB dey vex say one of her fish don escape  She need bigger and stronger Net  i think so too bcos alot of thieves here
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-03-2011 03:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |