olumbareal at 28-02-2011 05:02 PM (14 years ago) (m) Oya now! Its me and my SWEET HEART only. Ikebe you chop as many fish as yah body can, no wahala.lol So Ikebe is now your sweheart now? hahahahaaa :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
For where no oooooo, na wefin dem wan make e happen be dis. I mean she can eat other fish but definitely not me. I pass her Jejely.lol Posted: at 28-02-2011 05:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wats going on here
Fisher woman is at it again Posted: at 28-02-2011 05:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Make i give you Visine im go clear all the yama yama wey dey yah eye. Abi how u see am? ur even proud to deny ur missy  ikebe dey put them 4 wahala Ikebe i don divorce OLU ooo you can have him no way  keep him save 4 future use  Mtcheeeewwww Posted: at 28-02-2011 05:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 28-02-2011 05:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Make i give you Visine im go clear all the yama yama wey dey yah eye. Abi how u see am? ur even proud to deny ur missy  ikebe dey put them 4 wahala Ikebe i don divorce OLU ooo you can have him Baby pls, You can do dat to me naaah. Na my colleague type dat message she dey jealous you. Whatever. Posted: at 28-02-2011 05:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 28-02-2011 05:06 PM (14 years ago) (f) una no well
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-02-2011 05:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Are you happy now? :'( :'( :'( :'( :'( :'( how can i  is very unfortune my hook refuse him.............i get bigger fish so yu beta go ask 4 his 4giveness now...  b4 power change hand ..................... make haste while d sun shine Shiiioooorrrrrr...Snatcher. Posted: at 28-02-2011 05:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 28-02-2011 05:08 PM (14 years ago) (m) MB are u not a good fighter u got to fight for what belongs to u dont just throw it into thin air like cos of one fish/bone collector somewhere
I cant be fighting over a guy now if she wants him...let her have him there are many fishes in the river Eeeeeeeeeeeeeeeeh you are talking about fishes too, I thought its Ikebe dat has fishes oooooo, Chineke God have mercy ooooo, baby pls am so sorry naaaah, remeber Tubaba song( forgive and forget naaah), am on my knees. Posted: at 28-02-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 28-02-2011 05:08 PM (14 years ago) (f) Reply |
olumbareal at 28-02-2011 05:09 PM (14 years ago) (m) una no well
Mummy Go! why naaaaaaaaaah? Posted: at 28-02-2011 05:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oya now! Its me and my SWEET HEART only. Ikebe you chop as many fish as yah body can, no wahala.lol So Ikebe is now your sweheart now? hahahahaaa :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(  pls accept him as my val special..............his all urs  See yeye pds belle... Posted: at 28-02-2011 05:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 28-02-2011 05:10 PM (14 years ago) (f) Are you happy now? :'( :'( :'( :'( :'( :'( how can i  is very unfortune my hook refuse him.............i get bigger fish so yu beta go ask 4 his 4giveness now...  b4 power change hand ..................... make haste while d sun shine Shiiioooorrrrrr...Snatcher.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-02-2011 05:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-02-2011 05:11 PM (14 years ago) (f) Oya now! Its me and my SWEET HEART only. Ikebe you chop as many fish as yah body can, no wahala.lol So Ikebe is now your sweheart now? hahahahaaa :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( For where no oooooo, na wefin dem wan make e happen be dis. I mean she can eat other fish but definitely not me. I pass her Jejely.lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-02-2011 05:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Posted: at 28-02-2011 05:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Oya now! Its me and my SWEET HEART only. Ikebe you chop as many fish as yah body can, no wahala.lol So Ikebe is now your sweheart now? hahahahaaa :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( For where no oooooo, na wefin dem wan make e happen be dis. I mean she can eat other fish but definitely not me. I pass her Jejely.lol Olu am highly disappointed Posted: at 28-02-2011 05:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 28-02-2011 05:14 PM (14 years ago) (m) una no well
Mummy Go! I need yah help, abeg i go pay u consultancy fee, just name yah price. Devil is at work oooooo. My baby don divorce me. Posted: at 28-02-2011 05:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una no well
Fenx jare and you too... Posted: at 28-02-2011 05:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 28-02-2011 05:17 PM (14 years ago) (m) Oya now! Its me and my SWEET HEART only. Ikebe you chop as many fish as yah body can, no wahala.lol So Ikebe is now your sweheart now? hahahahaaa :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( For where no oooooo, na wefin dem wan make e happen be dis. I mean she can eat other fish but definitely not me. I pass her Jejely.lol Olu am highly disappointed Baby pls forgive me, am so sorry. abeg naaah give second me chance, where PrinceDafe dey make im helep me beg you. Posted: at 28-02-2011 05:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 28-02-2011 05:18 PM (14 years ago) (f) Oya now! Its me and my SWEET HEART only. Ikebe you chop as many fish as yah body can, no wahala.lol So Ikebe is now your sweheart now? hahahahaaa :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(  pls accept him as my val special..............his all urs  See yeye pds belle...  bye bye
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-02-2011 05:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 25-04-2012 10:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |