at 10-03-2011 01:50 PM (14 years ago) No oooo them dey prepare their weapon , wait small the commentator na naijapals go soon start commentary Posted: at 10-03-2011 01:50 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 01:53 PM (14 years ago) (f) fear fear people Posted: at 10-03-2011 01:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmagency9 at 10-03-2011 01:54 PM (14 years ago) (m) referee when u ready, jst ring bell. Make i rest small bcos e b like say him neva ready.
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 10-03-2011 01:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 01:57 PM (14 years ago) (f) na bloody war be dis o  Steve don show with his AK47 abi na chain saw bi dat Posted: at 10-03-2011 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 10-03-2011 02:00 PM (14 years ago) bgam e don star, emmagency see bomb for you head. mean while ,i take cover , but still observing Posted: at 10-03-2011 02:00 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:00 PM (14 years ago) (f) Una wicked oh!! so na dis kind fight dey here.......No body even call me sef ThankGod say I don show sha......
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:01 PM (14 years ago) (f) as e be say emmagency no dey hear word Stephen153  Emmagency make i see him power now Hehehe!! dis one no be small thing oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 02:03 PM (14 years ago) (f) @ Fash na u wicked pass  u surppose to settle fight na. anyway, dem just start. I dey watch from afar sha, make stray bullet no hit me Posted: at 10-03-2011 02:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 02:04 PM (14 years ago) (f) Stephen 1 point Emmagency 0  still dey observe Posted: at 10-03-2011 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-03-2011 02:09 PM (14 years ago) (m) lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-03-2011 02:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:09 PM (14 years ago) (f) Ok...........buh to watch fight dey sweet oh.
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 02:10 PM (14 years ago) (f) no be small tin Posted: at 10-03-2011 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:11 PM (14 years ago) (f) @ Fash na u wicked pass  u surppose to settle fight na. anyway, dem just start. I dey watch from afar sha, make stray bullet no hit me  Hahahaha!!!! fear fear oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:12 PM (14 years ago) (f) Na waoh where emmagency come dey na? see as stephen just dey finish am for here e no wan do anything.......
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 02:17 PM (14 years ago) (f) emmagency dey emmagency room o Posted: at 10-03-2011 02:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-03-2011 02:18 PM (14 years ago) (f) him no get mind
up u!!!!!!!!! Posted: at 10-03-2011 02:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:20 PM (14 years ago) (f) him no get mind
For ur mind na u win am abi?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 10-03-2011 02:22 PM (14 years ago) emmagency go recruit . Posted: at 10-03-2011 02:22 PM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 10-03-2011 02:23 PM (14 years ago) (m) wetin hapun?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-03-2011 02:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 02:24 PM (14 years ago) (f) Ah Terry u jt dey come? so u miss dis fight.......
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |