@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah
Posted: at | |
Quote from: Deffney on 11-03-2011 10:03 AM @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Deffney on 11-03-2011 10:03 AM @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage @Florish...u no invite ur inlaw..ah ah A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: stephen153 on 11-03-2011 11:49 AM Quote bad belle, wetin concern you. jealosy, because them say make u do bouncer na im make bodi they pepper you abi I DON CONFIRM SAY NA KILI KULI U GO SCHOOL GO LEARN HOW TO MAKEU NO DEY SEE ROAD ATALL NA 4 YA DREAM U HEAR SAY I GO DO BOUNCER ![]() ![]() ![]() I BE VIP CORRECT I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: stephen153 on 11-03-2011 12:12 PM Quote person wey give you vip make big mistake i swear. na bouncer fit you e be like say u like bouncers any way i no be bouncer ooo but i fit bounce 4 ya body ![]() ![]() u talk no det borther me again becos i believe say na spiritual thing dey worry you I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: stephen153 on 11-03-2011 01:05 PM Quote u talk no det borther me again becos i believe say na spiritual thing dey worry you u no fit pass am cos e don already dey your blood I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: terryworld on 10-03-2011 02:48 PM hehehe c me c wahala! Which can wedding be dis? Wey i go put on gown? dont worry Terry the gown go fit you ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 11-03-2011 01:11 PM Quote u no fit pass am cos e don already dey your blood NO FEAR I KNOW SAY U NEED AMI GO EXTRACT AM GIVE U I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: emejuru on 11-03-2011 01:14 PM Quote from: terryworld on 10-03-2011 02:48 PM hehehe c me c wahala! Which can wedding be dis? Wey i go put on gown? dont worry Terry the gown go fit you ![]() terry no fear, dats wat is in vogue now. the wedding wey i go last week, na wetin they do be that I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: florish4love on 10-03-2011 02:41 PM You all are invited to the Holy Matrimony Between FLORISH4LOVE & TERRYWORLD I bet it with you that it is going to be the best ever wedding you've ever attended because you will definitely see thing that you have never seen Like TERRY Putting on The Wedding gown and Florish putting on the Suit Terry Plaiting his hair and Florish Barbing her hair like dat of Agbako and JUST@SEXY AND DGUY will be the one to Join us together not just that!!!!!!! BEST LADY Omotoyosi olabisi BEST MAN Kristianus MEN IN SUIT SKyppon Solid solid Stephen emejuru Ashima Ademola and the rest to mention few COFFETI LADIES Sixtyhoney Charming shereea Akinfunmilayo felixworld and the rest THE ARTIST OF THE DAY BODENIYI THE MC Not yet sure of who to fix but will also be from NP Be sure to be there cos if you don;t come you will blame yourself for no coming DATE: This coming Saturday Sorry it is coming late na because we no want make bad belle cancel our wedding ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this wedding is there by cancel ..... until proper things are put in place ....
| |||||
who's going to do the cooking? i think i want to do that all by myself? by the way flourish who's your Chief brides maid? i hope you're seriously leaving that position for Da Cutest. Guys start naming the drinks you want for that day. its almost there, its gonna be grand. wouldn't miss it for anything. Not even work Reply
| |||||
Quote from: solid_solid on 11-03-2011 03:55 PM Quote from: florish4love on 10-03-2011 02:41 PM You all are invited to the Holy Matrimony Between FLORISH4LOVE & TERRYWORLD I bet it with you that it is going to be the best ever wedding you've ever attended because you will definitely see thing that you have never seen Like TERRY Putting on The Wedding gown and Florish putting on the Suit Terry Plaiting his hair and Florish Barbing her hair like dat of Agbako and JUST@SEXY AND DGUY will be the one to Join us together not just that!!!!!!! BEST LADY Omotoyosi olabisi BEST MAN Kristianus MEN IN SUIT SKyppon Solid solid Stephen emejuru Ashima Ademola and the rest to mention few COFFETI LADIES Sixtyhoney Charming shereea Akinfunmilayo felixworld and the rest THE ARTIST OF THE DAY BODENIYI THE MC Not yet sure of who to fix but will also be from NP Be sure to be there cos if you don;t come you will blame yourself for no coming DATE: This coming Saturday Sorry it is coming late na because we no want make bad belle cancel our wedding ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this wedding is there by cancel ..... until proper things are put in place .... FOr where Dat is not possible Yaradua and good luck is coming to our wedding now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg the asho ebi material still dey? ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: Fashalyn on 11-03-2011 04:58 PM Abeg the asho ebi material still dey? sorry ,Asho ebi don finish,the one wey remain na, Asho malam,asho Aboki,asho kolo,and asho baby, make you choose from one of them ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 11-03-2011 11:46 AM Quote from: Deffney on 11-03-2011 10:03 AM @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah im not happy at all at all make i cut ur tuition fees ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 11-03-2011 05:22 PM Quote from: terryworld on 11-03-2011 11:46 AM Quote from: Deffney on 11-03-2011 10:03 AM @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah im not happy at all at all make i cut ur tuition fees ![]() Terry tell me say u be winch and we wan get marrieed because i no trust terry again for dis forum as different girlz go dey disturb terry and he tell me say na u cast the spell on am so we come dey plan am quiet but now you winch no fit cancel the wedding cos na tomorrow ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
nyahahahaha Replyna penalty for terry and u 2! make i plan well well Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: florish4love on 11-03-2011 04:47 PM Quote from: solid_solid on 11-03-2011 03:55 PM Quote from: florish4love on 10-03-2011 02:41 PM You all are invited to the Holy Matrimony Between FLORISH4LOVE & TERRYWORLD I bet it with you that it is going to be the best ever wedding you've ever attended because you will definitely see thing that you have never seen Like TERRY Putting on The Wedding gown and Florish putting on the Suit Terry Plaiting his hair and Florish Barbing her hair like dat of Agbako and JUST@SEXY AND DGUY will be the one to Join us together not just that!!!!!!! BEST LADY Omotoyosi olabisi BEST MAN Kristianus MEN IN SUIT SKyppon Solid solid Stephen emejuru Ashima Ademola and the rest to mention few COFFETI LADIES Sixtyhoney Charming shereea Akinfunmilayo felixworld and the rest THE ARTIST OF THE DAY BODENIYI THE MC Not yet sure of who to fix but will also be from NP Be sure to be there cos if you don;t come you will blame yourself for no coming DATE: This coming Saturday Sorry it is coming late na because we no want make bad belle cancel our wedding ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this wedding is there by cancel ..... until proper things are put in place .... FOr where Dat is not possible Yaradua and good luck is coming to our wedding now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u see why this wedding will not hold? .... ur inviting death man to the wedding .... and terry himself being a member of the council of elders has not meet the elders ... no wine .... no cola nut .... no palm wine ...no Christmas goat .... no Australian goat .. nothing has been presented ... so by the power invested on me has the chief elder of this forum .. i there by cancel this wedding ... no body should talk about the wedding or face the anger of the board of the elders .... i have spoken
| |||||
see don't challenge my order ooo Reply
| |||||
mmmhhhh ..... u no get respect for ur elder ooo ..... don't allow me to press fine on u oooo Reply
| |||||
u are just to funny, pls lets this wedding hold cos this will be the wedding of the year Replyand even make record in gueness book or record
|
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10
Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)
Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners
Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)