Atunjel at 23-03-2011 09:56 AM (14 years ago) (m)
He who fights and runs away .... Na fear catch am. Pikin wey no sabi em mama boyfriend... Dey call am brother.
A rolling stone no just dey roll... Na person push am. He who lives in a glass house……. Na im pepe rest. A stitch intime........ dey prevent further tear tear. Birds of the same feather...na the same mama born dem. One goodturn......... na correct power steering be that. A bird inhand........ wetin e wan be again if no be suya. A bird in hand........ go shit for yah body! Half bread………. is better than buns/ puff puff. D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane. He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh? The patient dog........ Na hunger go kill am. All work and no play……Na Banker be dat
Post Reply
Posted: at 23-03-2011 09:56 AM (14 years ago) | Newbie
all work no play na hustler/arm robber be that
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 23-03-2011 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Atunjel at 23-03-2011 11:17 AM (14 years ago) (m)
U mean say Bankers na arm robbers?
Posted: at 23-03-2011 11:17 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
u talk ur own own, i come helep u add am
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 23-03-2011 11:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Sheree at 23-03-2011 11:24 AM (14 years ago) (f)
you try
Posted: at 23-03-2011 11:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
abi
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 23-03-2011 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply dollymacy at 23-03-2011 11:32 AM (14 years ago) (m)
U mean say Bankers na arm robbers?
i be banker b4 b4.. so u dey call me.... .....
Posted: at 23-03-2011 11:32 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply Sheree at 23-03-2011 11:37 AM (14 years ago) (f)
army robber
Posted: at 23-03-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply dollymacy at 23-03-2011 11:40 AM (14 years ago) (m)
army robber
army robber?
? u called me? ok i go come rob ur milk industry na na
Posted: at 23-03-2011 11:40 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply Sheree at 23-03-2011 11:45 AM (14 years ago) (f)
see ur life now
as a man thinketh, so is he.
anyway sha, my children are doing a good job of it
Posted: at 23-03-2011 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply dollymacy at 23-03-2011 11:49 AM (14 years ago) (m)
see ur life now
as a man thinketh, so is he.
anyway sha, my children are doing a good job of it
mama dozen, i hail oooooooooooooh.
Posted: at 23-03-2011 11:49 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 23-03-2011 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Sheree at 23-03-2011 11:59 AM (14 years ago) (f)
Reply dollymacy at 23-03-2011 12:07 PM (14 years ago) (m)
wetin no easy?
Posted: at 23-03-2011 12:07 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
hmmmmmmmmmmmmmmm
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 23-03-2011 12:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply dollymacy at 23-03-2011 12:16 PM (14 years ago) (m)
hmmmmmmmmmmmmmmm
my babe, hw u dey?
Posted: at 23-03-2011 12:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
funny
Posted: at 23-03-2011 12:17 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Reply miyen at 23-03-2011 12:22 PM (14 years ago) (f)
befor i talk anytin for dis joke, or poem, wey dis penson write os talk, i wan know u insurt bankers, who be that penson? let that penson identify its self by raising up its hands and legs.
Posted: at 23-03-2011 12:22 PM (14 years ago) | Newbie
Reply dollymacy at 23-03-2011 12:31 PM (14 years ago) (m)
befor i talk anytin for dis joke, or poem, wey dis penson write os talk, i wan know u insurt bankers, who be that penson? let that penson identify its self by raising up its hands and legs.
if she raise up her legs and hands...dat thing go show 4 outside na...me i no dey ooh
Posted: at 23-03-2011 12:31 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply