Hah! Stephen why?????? (Page 25)

Date: 24-03-2011 3:44 pm (14 years ago) | Author: Lydia Anudja
1 ... 22 23 24 [25] 26 27 28 ... 46
- at 13-04-2011 02:46 PM (14 years ago)
yeye  Angry
Posted: at 13-04-2011 02:46 PM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 13-04-2011 02:47 PM (14 years ago)
(f)
@deffney abeg flush am again;D Grin Grin Grin
Posted: at 13-04-2011 02:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 13-04-2011 02:48 PM (14 years ago)
(f)
  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 13-04-2011 02:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 13-04-2011 02:49 PM (14 years ago)
(f)
Yes naa flush d yeye comot frm here Tongue
Posted: at 13-04-2011 02:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 13-04-2011 02:50 PM (14 years ago)
you ok Angry
Posted: at 13-04-2011 02:50 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 13-04-2011 02:52 PM (14 years ago)
(f)
abeg all una in the house
cover ur nose na yeye dey come from toilet Grin

Posted: at 13-04-2011 02:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 13-04-2011 02:53 PM (14 years ago)
(f)
Yes u yeye  Wink
Posted: at 13-04-2011 02:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 13-04-2011 02:54 PM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Mr yeye toilet Tongue Wink
Posted: at 13-04-2011 02:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 13-04-2011 03:01 PM (14 years ago)
(m)
keep on flushing yeye abeg .... that guy na very stubborn boi he most obey
Posted: at 13-04-2011 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 13-04-2011 03:07 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-04-2011 03:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 13-04-2011 03:45 PM (14 years ago)
(f)
@solid  Huh? Huh? Huh? better person Tongue
Posted: at 13-04-2011 03:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-04-2011 06:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 11-04-2011 04:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-04-2011 04:14 PM
Quote from: solid_solid on 11-04-2011 01:56 PM
skyspoon ... no worry  i am equal to the task

Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
o boy, them no go kill u?

women na matter ooooo Shocked Grin


if water pass carri u go come helep me na

abi u no be my friend again?

ur friend? for woman matter?
bros no vex!........ i dodge am Grin Grin Grin  i no go help u oooooo
carry the one wey u fit carry ooooo

Posted: at 13-04-2011 06:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-04-2011 06:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 11-04-2011 04:21 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-04-2011 01:49 PM
Quote from: solid_solid on 11-04-2011 12:57 PM
chica and kessy how things na

u wan carry the two of them together?

ee go heavy u ooooo

my guy fyn oooooooo how ur side na

no be me greet u ooooooo
why u come dey respond to me? Angry Angry Angry Angry

Posted: at 13-04-2011 06:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-04-2011 06:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 11-04-2011 04:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-04-2011 04:17 PM
Quote from: solid_solid on 11-04-2011 03:35 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-04-2011 01:48 PM
Quote from: solid_solid on 11-04-2011 12:34 PM
i am back

u dey front b4?

i go buy ogogolo b/4

welcome ooooo
just keep like 3 shots for me Grin Grin

omo plenty dey  ... i even buy shepe come

tombo and henesse dey

aaaaaah!
o boy na him be say i dey come now now make we flex Grin Grin Grin

Posted: at 13-04-2011 06:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-04-2011 06:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on 12-04-2011 04:17 PM
I can smell jealosy in d corner Tongue

u smell jealousy?
na him be say ur nose no dey straight. Grin Grin

Posted: at 13-04-2011 06:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 09:45 AM (14 years ago)
(f)
 Shocked Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-04-2011 09:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:47 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 13-04-2011 06:55 PM
Quote from: kessybee on 12-04-2011 04:17 PM
I can smell jealosy in d corner Tongue

u smell jealousy?
na him be say ur nose no dey straight. Grin Grin


if straight na wetin she smell?

Posted: at 14-04-2011 09:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 09:53 AM (14 years ago)
(f)
Help me ask skypon oooo...
Posted: at 14-04-2011 09:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:54 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 09:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 10:01 AM (14 years ago)
(f)
Sky, skypon, skypon2002 u understand smell no be small
i hail u Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-04-2011 10:01 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 22 23 24 [25] 26 27 28 ... 46

Featured Discussions