kenolis at 31-03-2011 01:44 AM (14 years ago) (m) i have something to say.................... what do u have to say? make i bring Biro and paper so that u go dey rite am dawn  make u buy long one wey dey draw kanu Nwakwo for back  ok w8, make i go buy one dozen of 80leaves note book and one packet of pen  heheheheheheeeee u no well na only Kanu u see? you no like the one the draw kanu?  i like the one wey them draw skypon  bad market...e no go sell at all Posted: at 31-03-2011 01:44 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 31-03-2011 01:50 AM (14 years ago) (m) you too dey laff self....shuoooooooooooo
u no go leave the babe make she laff abi?  why she go laff? make she comot from my front if she wan laff  Kenolis buh the babe no stand for ur front na! no mind ken him never talk wetin dey hungry am  shai!!! so who talk trut make em pant lost? ... ok na that thing dey hungry me  which thing? with this your BIG ear...so you no fit use your brain self, na everything dey go call name? Posted: at 31-03-2011 01:50 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-04-2011 03:58 PM (14 years ago) (m) no be only bone, him go meat am.
my friend, i said bone and not meat
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-04-2011 03:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-04-2011 04:00 PM (14 years ago) (m) bcos of my name, the book go sell fast fast
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-04-2011 04:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-04-2011 04:01 PM (14 years ago) (m) you too dey laff self....shuoooooooooooo
u no go leave the babe make she laff abi?  why she go laff? make she comot from my front if she wan laff  Kenolis buh the babe no stand for ur front na! no mind ken him never talk wetin dey hungry am  shai!!! so who talk trut make em pant lost? ... ok na that thing dey hungry me  which thing? with this your BIG ear...so you no fit use your brain self, na everything dey go call name?  ok na otot?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-04-2011 04:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 3-04-2011 04:02 PM (14 years ago) @skypon no be only bone na meat Posted: at 3-04-2011 04:02 PM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 4-04-2011 05:44 AM (14 years ago) (m) Pb4
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-04-2011 05:44 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 4-04-2011 05:50 AM (14 years ago) ok Posted: at 4-04-2011 05:50 AM (14 years ago) | | |
Reply |
mcsimon at 4-04-2011 06:32 AM (14 years ago) (m) Funny... Posted: at 4-04-2011 06:32 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 4-04-2011 02:53 PM (14 years ago) (m) @skypon no be only bone na meat
no be only meat, na kpomo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-04-2011 02:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-04-2011 02:58 PM (14 years ago) you like kpomo abi? Posted: at 4-04-2011 02:58 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 4-04-2011 06:16 PM (14 years ago) (m) yep well well na him i chop this morning self
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-04-2011 06:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-04-2011 06:18 PM (14 years ago) ok oooooo Posted: at 4-04-2011 06:18 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 5-04-2011 01:25 AM (14 years ago) (m) for what? Posted: at 5-04-2011 01:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-04-2011 02:27 AM (14 years ago) (m) u don chop kpomo b4?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-04-2011 02:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 7-04-2011 06:49 AM (14 years ago) (m) ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 7-04-2011 06:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 7-04-2011 11:42 PM (14 years ago) (m) u don chop kpomo b4?
no, na hiohiohiohiohiohiohioh........1 i don chop well well Posted: at 7-04-2011 11:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-04-2011 03:19 PM (14 years ago) (m) ee sweet u abi?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-04-2011 03:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 11-04-2011 09:52 PM (14 years ago) (m) e sweet like wind Posted: at 11-04-2011 09:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 02:36 PM (14 years ago) (m) com make i give u more hiohiohiohiohiohiohio make u chop
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 02:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |