kufaloh at 27-11-2008 04:51 PM (16 years ago) (f) |
kido123 at 27-11-2008 05:39 PM (16 years ago) (m) good poem.... i hope you no call am joke o? .. Posted: at 27-11-2008 05:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
corah2 at 28-11-2008 11:01 AM (16 years ago) (f) tanx kufaloh Posted: at 28-11-2008 11:01 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 28-11-2008 12:30 PM (16 years ago) (m) tanx kufaloh
thax for wetin? becos yu be woman? a good poem anyway! .. Posted: at 28-11-2008 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 28-11-2008 12:40 PM (16 years ago) (f) Kufaloh you deserve three GBOSAA FOR THIS, inshort i go add one more gbosaa making four good gbosaa 4 u, abeg, people like REZI AND CO. wey no dey respect Babes like us hope say una dey see am so. Posted: at 28-11-2008 12:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice one Posted: at 28-11-2008 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 28-11-2008 01:01 PM (16 years ago) (m) Kufaloh you deserve three GBOSAA FOR THIS, inshort i go add one more gbosaa making four good gbosaa 4 u, abeg, people like REZI AND CO. wey no dey respect Babes like us hope say una dey see am so.
i know say yu dey happy now becos kulafoh don compose poem for una.... make he do for guys too now abi? Posted: at 28-11-2008 01:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jannee at 28-11-2008 01:07 PM (16 years ago) (f) @kufaloh,Beautiful and so coool Posted: at 28-11-2008 01:07 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
e4ma at 2-12-2008 01:38 AM (16 years ago) (f) nice one kufaloh keep it up a big thumbs up for u Posted: at 2-12-2008 01:38 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adedokun at 2-12-2008 02:22 AM (16 years ago) (m) nice poem i must admit Posted: at 2-12-2008 02:22 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Toks-E at 2-12-2008 02:37 AM (16 years ago) (m) Reply |
lovemar at 2-12-2008 08:40 AM (16 years ago) (f) @kufoloh Thank for that love words about a woman. Posted: at 2-12-2008 08:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-12-2008 09:22 AM (16 years ago) (m) JOKE or POEM? Posted: at 2-12-2008 09:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 2-12-2008 10:05 AM (16 years ago) (f) Reply |
rezimero at 2-12-2008 12:37 PM (16 years ago) (m) e matter oh. i need to know so that i go know whether make i laff or not Posted: at 2-12-2008 12:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 3-12-2008 11:44 AM (16 years ago) (f) So take it for both, bcos it make us (Ladies)  i dont know of u Posted: at 3-12-2008 11:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 3-12-2008 01:40 PM (16 years ago) (m) JOKE or POEM?
i don talk am before now.... i say a beautiful joke for the womenfolk. make the bro try do one for us too na... Posted: at 3-12-2008 01:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel26 at 3-12-2008 01:47 PM (16 years ago) (f) gud onr joo on mind all mdis bobos 'ere if i compose poem 4 dem, dey no go happy?
***hac******hac******hac*** Posted: at 3-12-2008 01:47 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hacangel26 at 3-12-2008 01:48 PM (16 years ago) (f) if i post poem 4 all u bobos u no go happy?
***hac******hac******hac*** Posted: at 3-12-2008 01:48 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 3-12-2008 01:56 PM (16 years ago) (m) why, u no sabi write poem.....? Posted: at 3-12-2008 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |